Tweet ghim

No wahala my boss. I still Dey pissed about the performance yesterday. One thing is certain. These players owe me a wembly final and an Etihad win . E sure me walahi. Pep don start Wetin him nor fit finish. City na my biggest rival now . Nothing spoil sha .
Daniel Akanji@dannieA77
@jewelboyy @loveisfake30 @lifes_999 @ldavid2kl 50k if we win FA Cup join 😂
English






















