I de my room de calculate how to explain to my landlord say “things tight” this year.omo I de reason watin no good, phone vibrate me wey think say na opay de send cash back ms? I almost ignore o.,
“₦150,000 credited.”
Person wey I work 4 just remember say me sef gats chop o 😂
@Tufab@Tufab una nor tell us say Grammy ignore una idolo full music? Even as Ayra star carry una enter. Them still nor send una! 😂 yet na davido una wan laugh