Toxic Tunde đã retweet
Toxic Tunde
95 posts


@KingofABM By the time wey this World Cup go end ehn , Sporty CEO go don replace Elon Musk as No 1 for that list
English

Spain 🇪🇸 vs Saudi Arabia 🇸🇦 ✅
Belgium 🇧🇪 Vs IR iran 🇮🇷 Voided
Uruguay 🇺🇾 vs Cape Verde 🇨🇻 stand still 🙏🏻
No more goal🙏🏻
Emmanuel Joshua.O@KingofABM
Today Correct Score Prediction🌎🏆 🇪🇸 4-0🇸🇦 🇧🇪 3-2🇮🇷 🇺🇾 2-1 🇨🇻 Call your Dealer📞 Goodluck 🍀🍀🍀🍀
English

@KingofABM Come what if the last one void? Sporty go drop cash out?
English

Atleast they void😂😂😂😂
Last game go Boom😂😂😂
Toxic Boom⚽️🏀🎾@ibadanpikin0
Na when I step in scores no dey correct again😂😭
English

If I play am the remaining scores no go correct again😂
Make I just ignore
Emmanuel Joshua.O@KingofABM
Today Correct Score Prediction🌎🏆 🇪🇸 4-0🇸🇦 🇧🇪 3-2🇮🇷 🇺🇾 2-1 🇨🇻 Call your Dealer📞 Goodluck 🍀🍀🍀🍀
English

@Basketballpunt3 Con be like say na normal make pesin no dey boom?
English

Is hard. If you have a good cash out already just take it bro
AYOMITIDE🥰@AyomiToluwalope
@Timz_LFC God abeg o 🤲🥺😭....make Dem no score again 😭
English

@Basketballpunt3 @brunochiemena @corporatemallam @MegaGreat2 @Obongbillion @iamjeffre__ @UnlimitedG7932 @KingofABM @Dc_Sunnyfresh @GREATSMPUNTER1 @Blessyon30 Get one guy wey talk say he use app edit ur game but cut one or 2 dey always come, ano see him comment again hin 20ods enter.
English

Midnight heist 💥
M3DUNX - 500 odds

❤️💐🪺Basketball Punter💐🌹❤️ 🏀@Basketballpunt3
Midnight heist?
English



