major_chulo
470 posts


Everybody keeps telling me to believe a story written in the Bible, but nobody wants to answer a simple question. I need answers and clarity on this particular issue. In Scripture, Cain said he was afraid of people coming to k!!ll him, who are the ‘people’ when it was only Adam and Eve that God created? Cain went on to build a city, who helped him build it? Cain also got married, who did he marry? Which other human beings existed, and who were the parents of Cain’s wife?” — lady questions
English

@wemabank Wetin I do wey una restrictions my account . I being no one use una again na cause I had no choice . I still upgrade the app una no gree make I login again . Wetin happen na
English

@Naija_PR Naija lmao ... who are all this dummies they put in sit like dis . Chai
English
major_chulo 已转推

@Naija_PR Mk this man do what's right and stop passn back doors .Shebi e Dey travel well and e Dey see how oda country Dey developed,Can't he just do it.Funny thing is if dem do d basic amenities everyone wud b hapi and e go fit still pack enuh money 4 emsef and no body wud complain then
English

@Atknwhale Yinmu never has any of you sent it before you just want traffics
English

@Kecyy That's a close call! Sometimes we don't realize how much protection our vehicles can provide.
Grateful for your safety, and it sounds like your car really saved the day. Stay blessed!
English

Fun fact.
Before I had my car wrapped…. A bus with passengers lost control right infront of Lekki toll gate and literally almost sent me to God.
If not for my car..half of passengers in the car would have been dead. Injuries were sustained by passengers but happy to be alive❤️
Ojiako kenechukwu@Kecyy
Video is now LIVE youtu.be/7VXEjsGbvBk?si…
English

@wemabank see the way una Dey comot my money ehn e go reach one day una go explain to court why una comot money from my acct twice for the same purpose .
English

@Am_Blujay My brother no b all dogs u go try am with o . Try come my house try this nonsense u go bandage go house
English

@thissdax For me @thisisdax is one of the best forex teacher i know . Bros just say less no mind dem
English









