Topic 已转推
Topic
31 posts


@guylikesolomon Hahahaha.
Apparently you want to remove yr wife from the firing line 😂
Cos hand don meet am.
English
Topic 已转推

@yabaleftonline Everyday Man Man Man for Naija woman mouth for internet come be like rice for Naija citizens mouth. Una no Dey sit una mama and papa down make them tell you how dem Dey do life before the internet

English
Topic 已转推
Topic 已转推

@Teeniiola I ask my Cana 🍃 just now if him fit carry me reach where you Dey inside your “Reasoning IQ” but the werey say himself Dey wish to reach there someday

English

@Yemmmmie_ @dammiedammie35 If Dagrin no leave club so early before daybreak, maybe the guyman go still dey till date. Thinking 🤔 💭 tho
English

@ChuksEricE Ontop Education wey no liberate the mind ?? One same syllabus since 90s wey dem dey warm and dish out since ages ?? Nawa ooo 🤯🤯
English
Topic 已转推

Morgan Wallen Foundation Donates Instruments to Nashville School dicksoncountysource.com/morgan-wallen-…
English
Topic 已转推
Topic 已转推
Topic 已转推



















