Nüél@ademu_ochagwuba·5hBlue ticket with 105 followers... Omoh una dey too do oooo 🙄😂翻译 English10113368
🍩@Luffs1126san·4h@kidnamedjerry Omor hope say all this mutuals Go engage my post even if na rubbish 😭翻译 English10215
Collins@ezzybreed·16hTwo days of taking X serious and this is the result? 😭😭😭😭 Kindly follow me oo翻译 English186172114.8K7
Speezy Wyhll🐐@Speezywyhll_·9hFinally at a 100 followers, all I needed to do was stay active, engage mutuals, tweet as much as possible... oya let's grow together翻译 English819181
𝑾𝒆𝒍𝒌𝒊𝒛𝒛𝒟𝒸@Wrld_welkizzDc·6hI go unfollow most of una wey I follow that refuse to fb by 10pm..trust me 😒!翻译 English5514691.3K1
DREY OLAN@DreyOlan53157·12hUna go dey shout follow back, you never follow..because ano get blue tick😓 #kürt翻译 English12141345.5K3
Baddy of Lagos 👑@_belikebaddy·7hstruggling with low engagements, drop a comment here. Let people engage with you.翻译 English84514956118.3K8
Kodakk哲@Scarlett3269·7hOmo how una take dey grow account? I just dey post, Nobody dey engage💔💔翻译 English21695