Debola@heislabs·19hmake moving man farabale calm down dey watch LOVE ISLAND omo, your life don fucking spoil.翻译 English00020
Debola 已转推MISSY💕🍫@Darkchocolaite1·1dIf Zeedat help you lasan your own don spoil 🤣🤣🤣🤣🤣🤣 You don sell your life and soul give am be that 🤣🤣🤣翻译 English110682.2K1
Debola@heislabs·5dYou wan dey on babe, you no do background check ke? Nothing fit fear you again for this life.翻译 English00212
Debola 已转推Inioluwa ♱@Inioluwaaaa_·6dalways run background check on whoever you’re talking to😂翻译 English13863
Debola@heislabs·10 Haz“so because of breast, you dey call that girl mommy?” if e reach your turn, no call am.翻译 English01425
Debola@heislabs·6 HazGirl go calm down write things wey she no fit afford, post am come de call am birthday wishlist🤣 No go work for your money 😭翻译 English00211
Debola@heislabs·5 Haz“Get your PVC, Get your PVC” bro just leave me out of this, i no know wetin to do abeg 😭🙏翻译 English00110
Debola@heislabs·31 MayOnce your Nigerian parents find out you can make money on your own, it’s over for you.翻译 English01332
Debola@heislabs·28 MayYou de vex for me, you go de unfollow/block me for tt I swear you never ready. 🤣翻译 English00113
Debola@heislabs·28 MayOne day when you’re trying to send someone’s story that you want to gossip about to your guy, you’ll mistakenly reply to the person’s story instead and you go explain tire 🤣翻译 English01122
Debola@heislabs·20 May“3/12”, “3 papers in one day”, “4/7”, “God will punish so so lecturer”. Lord i’m grateful that i cannot relate 🙏翻译 English00213
Debola@heislabs·18 May“You have this innocent good boy face” Aunty no be for where breast dey o翻译 English10335