Henry
677 posts


@TheManLiveth @somtodeyforyo Guy e get somethings wey una no dey understand, na that 9-5 go give u money wey u go use buy tools bomb better bomb ... It's not like u will do that 9-5 forever just persevere for sometime.. with all the bursting of accts this days u need something wey go dey pay u till u guide
English

@TheManLiveth @somtodeyforyo 2 of una mumu
E no fit get focus e gas leave one for one
English

@somtodeyforyo 9-5 wen go still make am poorer because he go unconsciously dey live yahoo life with 9-5.
9-5 wen no fit give am the luxurious lifestyle e been dey live before.
English

@ChukwuebukaVal7 @Wizarab10 When it’s your turn to get married
Wife an Igbo girl
Simple
English

@rozzify__ @Wizarab10 That you and your uncle are senseless, and poor thinkers... should be used to judge a whole tribe.
English

@rozzify__ @YKoluwaseun9 Watch the video we’ll tell me whether him no release ball
English

@MkoTheComedian Bro e get one girl wey be friends to my guy girlfriend her bobo guide wella e him beat twice today e fit buy her 2 wigs inside one week
Normally she no fit complain the get enough bread
E Dey treat her like slave but the gal no wan leave the relationship
English

@broccoliboygreg You call them interstate drivers and still ask how they know road.
What a daft black cuntt
English

Some boys get a lot of akpor for heart 😂
F E E Z@Feeztm
Woke up to this in my DM, Omo!! 💔😂 The girl fit think say she don see husband oh! 🤦🏾♂️
English

@dammiedammie35 “AFTER GOD NA GOVT”
no use that sentence play
Some leaders see making their citizens life easy a priority
English

@AramideOyekunle What about one who's interested in acting movies
English

The best state to live in Nigeria:
1. For opportunities - Lagos
2. Sanity - Enugu, Akwa ibom, Calabar
3. luxury & political connection - Abuja
4. business - Onitsha
5. fashion business - Aba
6. Education - Enugu, Ibadan, Ekiti
7. Yahoo - Asaba & Benin
8. Clean Air - Calabar & Akwa ibom
9. Cheap foods - Benue
8. Affordable lifestyle - Kano, plateau, Kaduna, Etc anything north.
9. Cold weather- plateau.
Filipino

@UrglyGramm Stop broke-shaming people Brody slide no be achievement plus the guy you’re shading didn’t attack you in anyway
Peace ✌️

English

I no be your fellow poor man again son.
First in my bloodline to rock Adilette Aqua Slides in Green, make aboki no sew am khe 😂..

Tesi@texleem_
@UrglyGramm @anyidna59860 100k werey wo… slide wey my shoe cobbler do for me 8k in 2023 lmao
English

Slide no be achievement my bro
If him self reach the level him go Dey enter store

OLAMIDE not Baddo🧢@Hirazzy
He think say na Arike pre order 20k slide be that. See the kind slide wey you sef carry go sew round from Aboki. Omo Oko, OYO oshi. You dey pami 😂😭
English

@GanjaPharmski I Wan start this business for lagos base aloba
Who's in
English

Cana price list
3.5g = #43,750
7g = #87,500
14g = #170,000
28g = #325,000
Scotty price list
7g =10k
14g=28k
28g=35k




Pharm Foods☘️🔞@GanjaPharmski
Ina d ghetto bring deals my Yamis 🍀🍀
HT

@Ewatomiby It’s so bad man and I really want to stop
I do it once in a week
English
















