Post

@HouseOfBrains That pastor sef go fess give you tight slap money die for your aza keh
English

@HouseOfBrains If he problem don reach prayer point he for don commot that dread
English

@HouseOfBrains You shall never lack , as you make people happy tonight may God heal your soul and direct unlimited wealth to you . 001 for a reason
English

@HouseOfBrains Ogo I believe in God and you that you’ll ask for my aza 🥲🤲🏿
English

@HouseOfBrains When last did you attend a night vigil in church??
English

@HouseOfBrains God Abeg ooo 🙏🙏
I never win anything from him 🥺🥺
God please bless him without measures
English

@HouseOfBrains Abi make you ask me for my aza big boss @HouseOfBrains
English

@HouseOfBrains Na you say make Dey asked for aza
Make you confirm money Aza die
No need of going to church you go meet God for his glorious seat
English

@HouseOfBrains Sorry
Make w die for aza fess ..even I'd na 10k
English


@HouseOfBrains Idolo
You Dey notice me at all
E com be like we offend God 🙂↕️
0.44 naira since 2 days 😌
English

@HouseOfBrains Boss since when I don dey send aza u never gift me pls boss
9032104178 OPay 🤲🫡❤️
English

@HouseOfBrains May the good lord increase you in everything you do
English

@HouseOfBrains No weapon fashion against you shall prosper 🙏
Robiyan Igbore, Nigeria 🇳🇬 English

@HouseOfBrains You shall be ahead of every enemy wishing you to fall 🙏🙏
Robiyan Igbore, Nigeria 🇳🇬 English


























