تغريدة مثبتة
Adeyeye wareez
1.7K posts

Adeyeye wareez
@AdeyeyeO6
Professional Quote Tweeter. Curation of the best memes on your timeline so you don’t have to look for them. Tap follow for daily dopamine hits. 🔋
Nigeria انضم Haziran 2026
242 يتبع262 المتابعون

@Dannyjwi9 @john322226 You wey be say if you never scam people you no fit chop
Nah long neck make you dey talk about
Try taste neat money 😂😂
English

@AdeyeyeO6 @john322226 See small rat like u go tell me Wetin to do, Abi like u wey dey farm engagement cos of Elon $15🤩🤩, even the engagement self u know get, the werey just Dey waste money for subscription na why ur neck long🤩🤩🤩
English

@Dannyjwi9 @john322226 I know people like you 😂😂😂
You keep insisting that the money dey your wallet
Whereas you never know wetin you go chop for afternoon
English

@AdeyeyeO6 @john322226 Oh u don leave who guide to i be Dullard, nothing still change the fact say ur premium+ subscription money Dey my wallet suffer🤩🤩, go sell ur Twitter account for who need ham cos u just Dey use ham for rubbish🤩🤩🤩
English

@Dannyjwi9 @john322226 "Wallet this" "wallet that"
Prove wetin I ask you to do
Poor lad
English

@AdeyeyeO6 @john322226 Na why I tell u say ur premium+ money Dey my wallet and I know go buy🤩🤩, if u wan cry go cry about it🤩🤩
English

@Dannyjwi9 @john322226 You keep typing wallet
As if money dey there 😅😅😅
Try get shame
English

@AdeyeyeO6 @john322226 Oponu wey use all hin profile dey do nonsense🤩, ur premium money deu my wallet mumu🤩, u wey get premium subscription Oya tell us one tangible thing u Dey use ham do fool🤩🤩
English

@Dannyjwi9 @john322226 Guy you be dullard no be lie
You keep using "know" instead of "no"
This almost like fifth time you type it today 😂😂😂
Common pidgin you no fit construct
How you even dey send message give cl?
English

@AdeyeyeO6 @john322226 Oh so to buy blue tick na achievement abi🤩, but u know still guide for real life na🤩🤩
English

@Dannyjwi9 @john322226 How e wan take dey reasonable to fool like you?
if truly you get fund
Buy"premium+"yearly subscription make I see
English

@AdeyeyeO6 @john322226 My own work no need to use money buy blue tick, na u wey no get work dey rush use money wey u for take buy sense take buy blue tick🤩, I check ur page now, I still no see anything reasonable for your profile, u just buy blue tick make he no be like say u know buy mumu🤩🤩🤩
English


@Dannyjwi9 @john322226 If you wan prove point buy ham make I see
Till this year end you fit no chop I swear 😂😂😂

English

@AdeyeyeO6 @john322226 Na why i tell u say ur premium subscription money Dey my wallet🤩, I Dey very sure say u premium subscription no fit reach $500🤩🤩
English

@AdeyeyeO6 @lonerboy010 @lovely09645 @john322226 I go still feed u with my fraud money, all this ur cry no go change anything shey u hear, I know Dey for Twitter dey beg for Elon money like u🤩
English

@Dannyjwi9 @john322226 Nah you be peller?
Why e con dey pain you 😂😂
English

@AdeyeyeO6 @john322226 Shut up ur mouth oponu, any small thing peller, as if na only peller deu on the media to talk about apoda
English

@Dannyjwi9 @lonerboy010 @lovely09645 @john322226 My blue tick yearly subscription go feed you for like 2 years
Still cloth you join
English

@Dannyjwi9 @john322226 Nah who get dey spend
People like you can't afford "premium+"
If you buy ham you no fit chop for like 3 good month
Fool 😂😂😂

English

@AdeyeyeO6 @john322226 Suffer na hin ur mama be, na fraud i dey do but i fit use the money feed ur family, u wey carry money weu u for take buy sense go use ham go buy blue tick mugun🤩
English

@Dannyjwi9 @lonerboy010 @lovely09645 @john322226 Try get sense and respect other people's parent if you don't respect us yours the your problem
If you never mention "mama" you no go fit comment in peace?
Poor rat

English

@lonerboy010 @AdeyeyeO6 @lovely09645 @john322226 Brr no mind the idiot, once Dey hear anything like this na peller name dey go run call, like say na the boy put hin family for the situation wey them dey🤩
English

@AdeyeyeO6 @lovely09645 @john322226 Ur mama just Dey fool herself, so u expect make Davido Dey talk abt peller mumu.
English

@Dannyjwi9 @john322226 Not until you mention your mama for conversation
I already know she's useless
Nah why she give birth to imbecile like you
English

@AdeyeyeO6 @john322226 Ur mama get work na hin u wan die if u don hear anything about peller, see werey long neck like castrated dog🤩🤩
English

@Dannyjwi9 @john322226 See fool I fit buy you as pet
That my subcription nah yearly
Go check the price 😂😂😂

English




