تغريدة مثبتة
The Daily Compass
6K posts


@hypetribeng Broo on some classic doings oya make una come collect lecture from Mr Money
English

@instablog9ja 20 men sha fall that day if you cross my lane
English

@adekunleGOLD Seyi vibez is coming for you and beside he’s way bigger than you
English

@hypetribeng Bro finally tap in 🎶 I’m happy all those lover boy era is over now let’s make real music
English


@john322226 @_Tracywills You Dey on high energy this morning
English

@honest30bgfan_ Person wey go fold las las make them Dey gas am seyi vibez way bigger and better
English

@hypetribeng This one go blow pas peru bro has rediscovered himself and I like the fact that this vibe is new
English

@john322226 Ugo go soon simp again a simp will forever be a simp
English

@yabaleftonline He’s not fooling enough he should mumu more
English

@Burna_Archive Remove the first 2 criminal wey Dey there so add Asake and Wizkid 💯
English

@_AsiwajuLerry But almost all the gals in Nigeria are all money conscious some dig slowly while some digg like miners they all stay for the money once money no Dey them don jappa
English

@hypetribeng This kain people no Dey strong mental I mean I listen to his songs all the time he’s a peaceful person but why u go Dey find lion trouble if you no get power to fight 😂 no let seyi vibez end your old rigid career sha
English

@dammiedammie35 He go soon say he no do again 😂😂😂 bro is just a player not even a major one
English

@honest30bgfan_ Make e no burst sha bcos naija thing na risk and manage
English

@lifeofolaa @Chrisjay880153 Na mistake OBO take reach A list remove OG he suppose Dey C list
English

@john322226 @yngmilli007 Do you really see it happening? 😂😂😂 Dey calm down oo
English

@yngmilli007 When I wish to be richer than Elon musk, why e no happen ?
English

More tears for Wizkid x Asake fans when they wake up
T.U.E@TheUpperEnt
Rema is also billed to perform at the FIFA 2026 World Cup opening ceremony in June. 🏆 🚨
English

@ArthShahverdyan She’s the best in the world right now
English

@dammiedammie35 Even gehgeh no get OT not everyone need to fornicate to avoid getting heartbreak you can tame ur woman if you are smart and understand how to study human
English

@PoojaMedia Men weak these days how can you not see the red flags brooo
English














