
Sowore wey dey fight Nigeria bfr dem born me, you call this one problem? Na freedom of speech, VDM is just expressing himself lol
@
@dammiedammie35 Sowore go be like.....if I had known it would be this way, I 4 no put mouth 4 this matter. See as VDM just d open my nyash to the world. The problem be say internet doesn't forget.
English





