Post

LightWays
LightWays@LightAllwaysOn·
@daveownsaglock @tunmise_adeleke Even thou all the edit cut yesterday, that one no mean say make una come Dey drag, @tunmise_adeleke I understand the fact say ba you carry most if us go him page, but nevertheless we no be baby, and no body complain say e scam them. So make una just chill, make una overlook am
English
0
0
0
20
LightWays
LightWays@LightAllwaysOn·
@daveownsaglock @tunmise_adeleke Bro you sef see say all your edit cut yesterday, normally you suppose give us that one to recover loss ni, things no suppose Dey go like that, most of us no even get money to buy not to talk of staking high. So you sef reason am nau, But still na your choice you no force anyone
English
0
0
0
12
LightWays
LightWays@LightAllwaysOn·
@daveownsaglock @tunmise_adeleke Bro, make una calm settle this thing, I no expect this matter to get to this level oh, And I no expect @tunmise_adeleke make she Dey drag you like this. For the fact say the game💥 , I no see issues there, as me no get money to play i no vex, Even thou all your edit yesterday
English
0
0
0
16
Bobby Jeremiah
Bobby Jeremiah@Everblazingjer3·
@daveownsaglock @tunmise_adeleke Boss try ignore all this talk aiming at you,as long as you no force anybody to play you no get issue, Nigeria nah market place anyhow you shade ur market if people like am dem go buy am, as for people way dey talk try understand them too nah bcus of pass experience make dem talk
English
0
0
0
18
Paylaş