Angehefteter Tweet
Alexdml
25.6K posts

Alexdml
@Alexdml_
I got a great sound the world’s gonna like🎶 👍 Manchester united fan 🔴 #30bg model || LOVE IS MY RELIGION ❤️
Beigetreten Ekim 2022
812 Folgt733 Follower
Alexdml retweetet

@Moweyyyy184273 @OtpSize Yes Davido had insane swag when was the coolest kid in Africa
English

Kanye west is richer than CR7
BIG LEO🦅@leodey4u
person no go know say haaland fit buy future as Pet 😂
English

@KLly57809792 @leodey4u Dem no born rihanna well for here CR7 Dey o lil bro
English

@Teeniiola Going to serve the country Thsts not serving you we are just slaves we black people e don Dey our blood
English
Alexdml retweetet

10 polo at 25k each= 250k
5 jean trouser at 20k each = 100k
2 slides palms at 20k each = 40k
1 crocs at 15k
5 face cap at 10k each = 50k
Everything making 455k. Abeg who wan see me finish make he see me finish.
BIG LEO🦅@leodey4u
To avoid see finish Just buy 10 polo Buy 5 Jean trousers Two slide palms and one crocs Five face caps. Walai nobody go observe say you no get clothes 😂
English

@Lil_Ace9 @UgwuKenechukw10 You no go even know if na fooling Cp dey dp or he just naturally dull💔
English






















