Sabitlenmiş Tweet
WICKED PRESH😎
12.4K posts

WICKED PRESH😎 retweetledi

@ChommyCharming4 @iCoolest_ I don change I swear😒 I be good girl now
English

@For_tune_001_ lol😂😂😂, even for my own sef some ppl no know say na me be wicked presh😂😂
English
WICKED PRESH😎 retweetledi

@Wickedpresh Omor, this girl too clean.
See skin abi na filter
English

@UR_HIGHNES @xx_zamani My chest 😭😒 make una carry me go that hospital wey tunez Dey😂😂😂
English
WICKED PRESH😎 retweetledi
WICKED PRESH😎 retweetledi
























