B_Cash
576 posts


@Dongordon01 @Ayomichaelxx Who dey yarn dust we shall see , we no dey make noise for here ..
English

@Meksgist @itzbasito Both Osas and Burna Gas den be jealous people ! Den to den like gumbody see how den both gumbody for streaming hatred ! Now shey Big Wiz complain. see dis life who ever is Big Is Big! Big Wiz is d biggest! Nobody cum close u all Osas and BurnaGas people! Put respect on dat name
English

@Meksgist @itzbasito U don mad oo, Real na flop for ur eyes ?? U can never make am Aje !
English

@Stepheniswicked The 30bg diamond Osakpolo give am sef na wen he never fame up ooo , Is like make Osas give Zlatan diamond wen he never blow let count say Zlatan year no reach dat Gas Burner oo* make he con blow con tell Osakpolo fuck u ,say who b u 🤣 see dat kind tin o🤣 hatred !!
English

@Stepheniswicked Wiz no dey do competition na Gas burner dey do competition, Gas burner 3 years ago na 5 millions follower he get and Wiz dey 14 M follower by then .. Wiz no dey do competition, Gas burner wey dey envy people! He even envy Osakpolo, Osas wey gift u 30 bg diamond u still hate am
English

D kind Grace wey dey Big Wiz body no b small ,If u no mention Wiz name den no go sabi u Aje ! I confirm am , omo industry na Big Wiz ! If u wan blow just mention Wiz in a good way u go blow for a longer time but if u talk bad on him den go sabi u ooo but na short time @wizkidayo
English

@festus23619 With wetin u write na why u run go find gigs for Shakira, woman dey carry u still u no fit surpass Big Wiz ! Omo u go cry bleed blood !!!
English

@Masterofdeta Even that foolish gullible Osakpolo con later dey fams Wiz that year dey wish am fake happy birthday! I tool like Wiz baba no send werey ! Omo Wiz sabi wetin he dey do ooo , Ati Osakpolo and Gas burna hatred full there mind ooo , na jealous people den b den hate succes people Aje
English

@B_Cash5 🤣🤣 you where really there. no be small joy that day
English

@Thisizik @jahboyback Person wey no drop song for a year wen hin mama die he still no surpass am , omo u dis Gas burna no get sense ooo walai ! It go shock u how Big Wiz go use 2 billion streams surpass am this year again and u go begin cry again
English

@jahboyback Baba if wizkid no drop song for like 5 months now,forget Burna go pass am oo😂😂
English

@inuhimself @jahboyback Oya tell me wetin Gas burna use surpass Big Wiz ?? Pls tell me joor cos u go cry sleep tonight and this week u go cry gan enter next month ! Pls I beg u in the name of God tell me wetin Gas burna use surpass Big Wiz ! I dey beg u joor jooor tell me foolish gullible person !
English

@jahboyback Even though Burna retire today Wizkid no fit catch up, you think say na by one dance
English

@jahboyback Big Wiz wey retire just a year I can't even call dat retire , baba no drop song wen he Mama die den still no overtake am ! Werey quickly go find gig with Shakira , woman con dey carry Gas Burna up and down still he can't never surpass am
English

@ballnoemotion @grok If u check wella all this people wey dey bant and support Gas burner dey all na New Cat, New comer if u check the date den register on X u go see 2020 upward ! Omo fcs pls no dey argue with all those stupid Facecap people
English


Overall best-selling NG Artiste in HISTORY
• Wizkid
Top 5 Best Selling Afrobeats Artiste in the US (via RIAA)
• Wizkid
• Tems
• Rema
• Ckay
• Burna
Top 5 best-selling NG Artiste in the UK
• Wizkid
• Burna
• Tems
• Rema
• Asake
Afrobeats Artiste who had their songs debuts on the Billboard Hot 100
• Wizkid
• Burna
• Rema
• Ckay
• Tems
• Fireboy
Most streamed Afrobeats Artiste base on each platform
Apple Music — WIZKID
Spotify — WIZKID
YouTube — BURNA BOY
Pandora — WIZKID
Tidal — WIZKID
Audiomack — ASAKE
Deezer — WIZKID
Boomplay — BURNA BOY
SoundCloud — BURNA BOY
Shazam — WIZKID
NG Artiste with RIAA certified Album (via RIAA)
• Wizkid
• Rema
NG artiste with Silver, Gold or Platinum certified Album in UK
• Burna
• Wizkid
• Asake
• Tems
• Davido
Top 3 Best selling NG artiste in Canada
• Wizkid
• Burna
• Rema
NG Artiste with certified Album in Belgium
• Wizkid
• Burna
NG Artiste with certified Album in Switzerland
• Wizkid
• Burna
NG Artiste with certified Album in CA
• Wizkid
• Burna
• Rema
These stats are subjected and open to changes should incase i miss out anybody or if there are mistakes
English

@zionszzn_ @yobrxxzy Na why u np see streams! No worry spotify go deduct bot soon and ur eyes go clear !
English
B_Cash retweetet

@Big_gracee The funniest part b say if Wiz started accepting all gigs offer deals all this people no go see any food chop aswear cos na Wiz den like .. Na wetin Occur for 2010/2013 same tin occur 2015 till 2019 too .. same tin occur 2021 till 2025
English

















