Jasper Josh Casper

2.9K posts

Jasper Josh Casper

Jasper Josh Casper

@Casperoou

Beigetreten Temmuz 2023
187 Folgt99 Follower
TheDrawQueen
TheDrawQueen@ThedrawQueen·
The reason why I dey always run while crossing the road make relationship people no go k!ll me before my time. Ndi ara ndi ara 😂😂😂😂😂
English
20
11
37
2.6K
Jasper Josh Casper retweetet
TheDrawQueen
TheDrawQueen@ThedrawQueen·
God abeg no forget us wey go Block Rosary🤲 Also remember especially we wey go Congress 😩🥺🤲💯
TheDrawQueen tweet media
English
16
27
59
1.9K
Jasper Josh Casper
Jasper Josh Casper@Casperoou·
@bossolamilekan1 DR C were compact at the back and aggressive going forward OMO those guys strength no be here OOO Bruno tried one forward pass and he misplaced it they almost counter them
English
0
1
1
271
Bossolamilekan
Bossolamilekan@bossolamilekan1·
How can Ronaldo score when the midfielders who should be creating chances for him are afraid to make forward passes.
English
272
753
4.9K
261K
Gbenga
Gbenga@Gbenga69220263·
RISKY!!! 1st Half Under 1.5 Cards Code: SRUB55UG #StakeResponsibly PLAY OR IGNORE
Gbenga tweet media
English
2
9
27
2.9K
TheDrawQueen
TheDrawQueen@ThedrawQueen·
If to say na when I guide small now, I for show this 6 people love for retweeting my posts but it's well, e go happen make we boom this night first.
TheDrawQueen tweet media
English
21
22
67
1.6K
ZILLION
ZILLION@zillionokoye·
🇳🇬 Nigerians, here's a legit online side hustle you must check out👇 Userlytics pays users $70 to test websites and apps before they are launched. Free to join✅ Use your phone or laptop✅ Get paid for completed tests✅ It's not a scam. It's a real way of making good money online. Let me know in the comments section if you're interested.
ZILLION tweet media
English
4.1K
160
1.2K
272.2K
Jasper Josh Casper retweetet
TheDrawQueen
TheDrawQueen@ThedrawQueen·
Please make una try and be retweeting my posts daily bikonu 😩🤲 If you comment, you retweet as well plz 🙏 Na beg I dey beg una 🙏
English
21
58
106
2.5K
nĐÏfreke JÅCĶSŐN 🏗🌐🛰
@Casperoou @currentiyke Imagine just waiting aloof in a new city sey you go track Barney wey you and’m been don Dey together back for Ph…. Sey you Dey wait make you call connect or address you been don ask before you comot town to enter That kian wait before you sey “it’s getting dark” enter highway
English
1
0
0
1.9K
Iyke
Iyke@currentiyke·
You and babe go dey talk for months, una go plan and marinate the meet-up well well. Then the day wey you land for her city, you go tell am say you don dey her city, she go just reply Welcome. Smh.
English
219
305
3K
315.3K
nĐÏfreke JÅCĶSŐN 🏗🌐🛰
@currentiyke I drove Ph to Delta…. Na me drive back when I don reach and the number no gree connect again . As I enter compound, turn off engine…. Na so the WhatsApp text come in….. 😅 Off course you know the handout note wey dem send gimme
English
14
2
76
20.5K
Jasper Josh Casper retweetet
TheDrawQueen
TheDrawQueen@ThedrawQueen·
Finally on a clean note ✅ New motto: If you Dey for me, I go Dey for you.
TheDrawQueen tweet media
English
31
25
89
5.5K
VJBEST🤴
VJBEST🤴@valenciajosh·
Six Pack ???
VJBEST🤴 tweet mediaVJBEST🤴 tweet media
English
5
2
5
1.1K
TheDrawQueen
TheDrawQueen@ThedrawQueen·
Active for Active ✅ Follow for follow 🤝 Engage for Engage 🫶 Let's grow together today 💯✅🤝🫶 Say Hello if you are in for growth 📈
English
77
50
117
3.7K
Fabrizio Romano
Fabrizio Romano@FabrizioRomano·
🌎🇨🇻 OFFICIAL: Vozinha wins FIFA Man of the Match Award for Spain-Cape Verde. 👏🏼
Fabrizio Romano tweet media
English
3.9K
28.6K
350.1K
5.6M
Jasper Josh Casper retweetet
TheDrawQueen
TheDrawQueen@ThedrawQueen·
Married men with family still dey make out time to get sidechick. No let your boyfriend whine you with "I'm always busy" 😂💔😂
English
10
5
16
722