I’m never going back to Carterefe. I’m currently in Abuja, so you won’t be seeing me for the next 3 months. You can forget me if you want. I’m done with Carterefe side — I’m hustling for myself to make small money. Even if the money doesn’t come, he shouldn’t come around. Even if I kpai, I’ll kpai by myself. That’s life😔
—— Kolu says 🗣️
@DjtrueSoundit@_____nuella1 So Ronaldo will just stand and not doing anything and they should assist cos he is the one paying them, if he didn’t get the ball he should come and get the ball and assist too, the win is for all and it doesn’t matter who score, is it a must Ronaldo score.
@_____nuella1 If he try his best to do is perfect job as assist to Ronaldo he’ll be good but if he didn’t” that means is going to late for him because his a luckiest player to play with Ronaldo without good service
@Dannyjwi9@OfficiaEscobar@viral_backup Cry harder . He ripped ppl mke dem go ripp am na . Abi Una brain nr smart reach ? D one Una president Dey do nko ? Gerrat .
@owen9ize@OfficiaEscobar@viral_backup Update wey no help u fool🤩🤩, lair he say he Dey England, u wey never know no how many seats Dey inside plane🤩, i know Dey form Wetin I know be o but me i still guide pass u, ordinary warri boy we never see life dey lie up and down say he don reach England, una England na lag
@owen9ize@OfficiaEscobar@viral_backup Na lie u Dey lie, u know Dey any England, una full this space with lies and most of una urhobo or Warri boys, una wey be say na Lagos be una Yankee lair🤩🤩🤩
@Dannyjwi9@OfficiaEscobar@viral_backup Well I’m a proud warrior boy . One of d richest state in Nigeria 🇳🇬. Prod to say I go relax in Lagos & stay Abuja but left 9ja for England (4th county by d way ) we nr Dey come stay crowd ed place . If u say I Dey lie , jokes on it . I knw say u nr follow .
@owen9ize@OfficiaEscobar@viral_backup Urhobo people and lie of Wetin Dey no be🤩, werey fit never commot for inside delta Dey gas say he use bmw fool🤩🤩🤩
@Dannyjwi9@OfficiaEscobar@viral_backup Mke
Kolu use he grave for himself . D internet is there for everyone mke he use he grave for himself & stop hating d hand that feeds him . Stupid dull Nigerians
@owen9ize@OfficiaEscobar@viral_backup You are the one crying here cos i said exactly how the dude ripped people off, and you are pain and i like the way you are pain and crying hard okay🤩🤩, i will still repeat it am not sucking anybody’s dick like u okay, if u like get money, na for u and ur family, so cry 🪣🪣
@Dannyjwi9@OfficiaEscobar@viral_backup If what u said in ur comment is what u feel u won’t respond is such a low mentality manner . So ur actions differs from ur words . U don’t stand a chance . Cry more 😂
@owen9ize@OfficiaEscobar@viral_backup If u like make u Dey use plane I know send ur mama, me i knw Dey fams una online audio money okay🤩🤩, I’m contented with my own money and we don’t suck on dick like u bingo🤩, when they say things that doesn’t sit well with you people, u call it hate and it is fact, he rip.
@Dannyjwi9@OfficiaEscobar@viral_backup I nr Dey suffer u fool. I use 2020 bmw m4 in 2020 before I leave 9ja for England . Sha carry gun sleep mke bandit nr go finish ur community gor night . Efe na ripper 😂 ur hate won’t reduce he’s. U nr follow
@owen9ize@OfficiaEscobar@viral_backup I can see how daft u are from your comment cos i know your are so pained and that’s why you are crying here and there, kolu is the reason some daft fans of spit glue to the screen watching his boring stream okay, nothing is really special in what spit did on his stream.
@Dannyjwi9@OfficiaEscobar@viral_backup U stupid man . U stupid . What’s Kolu addition to he’s streaming? Low views is not an excuse. Even fifa records low views . Does that mean their value reduce ? Nr use dis brain train pikin oo na mumu u go just train join ur mumu
@seyikanbai So they can't plan the wedding here? Peller and Jarvis, Una no fit plan the wedding here?
These kids eeh. I hope they are not having s£x oo. They should wait until after marriage please.
@Olaaaaamide@FEMBYBACKUP@seyikanbai@DavidoPolice The yahoo get sense pass ur papa and mama, why u reply hin comment block, u for wait make he insult ur parent fool, na una sabi shade person for online but una mama no fit take Wetin una Dey do people ashiere
@owen9ize@OfficiaEscobar@viral_backup Which country u take Dey suffer mumu, nothing change the fact say Carter na ripper, na greedy and very anyhow being okay, if you are pain about my comment, you will continue to be pain cos am not here to suck anyone dick like you all okay, we no Dey fams yeye fams like una o.
@Dannyjwi9@OfficiaEscobar@viral_backup Kolu might even be slowing he’s Grace down self .
Wen he go uk , dem gift carter car . When he go Abuja dem gift carter again Benz . When he don leave am now again he don build another house . Una still Dey talk rubbish . Na why Una Dey suffer for dat country . Emotional ppl
@owen9ize@OfficiaEscobar@viral_backup Which blessings don drop since he leave the Carter, na so so low views he Dey get for hin live, he know say kolu no sabi talk he carry ham join body rip ham, na so he do for young du, very greedy thing.
@Dannyjwi9@OfficiaEscobar@viral_backup Nothing tomorrow go do. Stop dis stupid emotional blackmail. If kolu get grave mke he grace work for himself . Abi wen kolu leave portable , e stop portable shine. ?? Anytime kolu nr Dey with Carter na dat time e blessing Dey drop .
@EmmaCorinthians@PoojaMedia All those ur talk na for una village e Dey work, na white them be, Dey no sabi all this ur nonsense talk and them no Dey think like una.