stewpied ga

726 posts

stewpied ga banner
stewpied ga

stewpied ga

@owen9ize

crypto life

Beigetreten Ağustos 2013
419 Folgt55 Follower
stewpied ga
stewpied ga@owen9ize·
@Skyler_sj_Han @spiritualkid90 @susylicious2023 So ?D player of Spain were in Their prime for club side . Likes of ramos , pique , coasta , likes , so it’s not their prime as Russia knocked them out ? 😂he own delusion is worse Becoz of hate
English
0
0
0
5
Susan Abel
Susan Abel@susylicious2023·
CR7 Got EXPOSED at the World Cup
English
13
43
955
15.8K
stewpied ga
stewpied ga@owen9ize·
@only_onegustavo @londoninred @bayern_MOB Becoz yall hate d truth dat boy is being favoured . Stole 4 ballon D’or he’s not worth off . Mind u inner b Ronaldo fan . 2010 was where I start noticing he’s fraud . Sneijder & milito won treble & milito EUFA player of d yr. Sneijder went to wc final , boom Messi .
English
0
0
0
4
Ishmael
Ishmael@only_onegustavo·
@owen9ize @londoninred @bayern_MOB Be like you dey craze oo Is the argument about ballon dor? And still you dey ask wetin Messi do for 2010 come una dey watch Messi at all? You even know wetin you dey talk? Which kind Ronaldo fans be this sef Gfb
English
0
0
0
13
STOP THAT LAMINE!!!! 🇳🇬🇳🇬
This is why Portuguese players would never treat Ronaldo the same way Argentine players treat messi 🤷🏾‍♂️
English
124
566
4.3K
44K
stewpied ga
stewpied ga@owen9ize·
@Dannyjwi9 @OfficiaEscobar @viral_backup So I say I be Warri boy , I nr fit stay other states ? U see say ur sense Dey leak . 😂 see thinking . For dis word u talk meaning u never comot from where u Dey stay . U don’t even knw d price of plane ticket from d last 10yrs till date. If I upload pics , na show off u go talk
English
1
0
0
9
Viral Willy {BACKUP}
Viral Willy {BACKUP}@viral_backup·
I’m never going back to Carterefe. I’m currently in Abuja, so you won’t be seeing me for the next 3 months. You can forget me if you want. I’m done with Carterefe side — I’m hustling for myself to make small money. Even if the money doesn’t come, he shouldn’t come around. Even if I kpai, I’ll kpai by myself. That’s life😔 —— Kolu says 🗣️
English
71
97
1.4K
200.6K
Danny
Danny@Dannyjwi9·
@owen9ize @OfficiaEscobar @viral_backup Update wey no help u fool🤩🤩, lair he say he Dey England, u wey never know no how many seats Dey inside plane🤩, i know Dey form Wetin I know be o but me i still guide pass u, ordinary warri boy we never see life dey lie up and down say he don reach England, una England na lag
English
1
0
0
10
Danny
Danny@Dannyjwi9·
@owen9ize @OfficiaEscobar @viral_backup Na lie u Dey lie, u know Dey any England, una full this space with lies and most of una urhobo or Warri boys, una wey be say na Lagos be una Yankee lair🤩🤩🤩
English
2
0
0
7
stewpied ga
stewpied ga@owen9ize·
@Dannyjwi9 @OfficiaEscobar @viral_backup 😂 nr b everyone poor like u . Mumu Say na Lagos be our Yankee 😂 delusional. We’ve d most beautiful river in west Africa . River Ethiope . Mke I Dey adore Lagos smelling water ? Lagos wey dirty , my skin burn me anytime I’m in Lagos 🤮.
English
1
0
0
9
stewpied ga
stewpied ga@owen9ize·
@Dannyjwi9 @OfficiaEscobar @viral_backup Well I’m a proud warrior boy . One of d richest state in Nigeria 🇳🇬. Prod to say I go relax in Lagos & stay Abuja but left 9ja for England (4th county by d way ) we nr Dey come stay crowd ed place . If u say I Dey lie , jokes on it . I knw say u nr follow .
English
2
0
0
23
Ra
Ra@spiritualkid90·
@owen9ize @susylicious2023 So why didn’t your penaldo get a hat trick against a much weaker Dr Congo team? 🤡
English
1
0
4
115
stewpied ga
stewpied ga@owen9ize·
@tristan_nasri @demanapaid @DurkioWiz Hope say d person hand long & strong like he own ? U knw say carter nr only tall he strong he sabi break nose 👃. U get dat strength. Nr b to Make nose for social media
English
0
1
1
9
D3VID 🐢
D3VID 🐢@DurkioWiz·
The moment Ycee asked Carterefe if he still has beef with Wizkid & he said yes, wait did Ycee response 😂😂😂
English
45
227
4K
107.8K
stewpied ga
stewpied ga@owen9ize·
@maybatch300 @Badpersonx7 @DurkioWiz Gave him which show ? Talk wetin u knw . Person Dey tell u say na pay dem pay both of them there u Dey talk rubbish . Wizkid acknowledged d song ? No . So Wetin Wizkid do for am wey e take b ingrate Abi u just learn d language?
English
0
0
0
13
stewpied ga
stewpied ga@owen9ize·
@Nwandonni_photo @DurkioWiz D way carter go tak blindly ehn, u go need call Dibia to help u . We Warri boys we too strong oo. Na portable wey beat Charlse Okocha & Akpi na Efe almost bury . Try am mke dem put Una for ring ins wear u nr go leave there wit ur leg
English
0
1
1
17
Nwandonni
Nwandonni@Nwandonni_photo·
@DurkioWiz See make unna arrange room 4 me n this guy ONLY i need pipe am better koboko this him shenanigans abt Wizkid don too much
English
1
0
4
2.3K
stewpied ga
stewpied ga@owen9ize·
@jnrboy23 @DurkioWiz @carterefe__ U see d way he beat portable, na x4 u n ur squad go collect from am . U think say we Urhobo Dey fear . Before Una go raise incantation we go remove ur teeth
English
0
0
0
8
jnr
jnr@jnrboy23·
@DurkioWiz Make he sha come surulere first wey get wetin we wan reason you for here @carterefe__
English
5
0
6
5.4K
stewpied ga
stewpied ga@owen9ize·
@DurkioWiz Na 1 idiot day na kolu Dey give am grace . Kolu don see such in he entire life
English
0
0
0
332
D3VID 🐢
D3VID 🐢@DurkioWiz·
Carterefe getting his 250k$ hublot iced out watch tested, 100% natural Diamonds, Money too deh streaming 😳🙆‍♂️😭
English
17
45
677
50.3K
stewpied ga
stewpied ga@owen9ize·
@Dannyjwi9 @OfficiaEscobar @viral_backup Mke Kolu use he grave for himself . D internet is there for everyone mke he use he grave for himself & stop hating d hand that feeds him . Stupid dull Nigerians
English
2
0
0
33
Danny
Danny@Dannyjwi9·
@owen9ize @OfficiaEscobar @viral_backup If u like make u Dey use plane I know send ur mama, me i knw Dey fams una online audio money okay🤩🤩, I’m contented with my own money and we don’t suck on dick like u bingo🤩, when they say things that doesn’t sit well with you people, u call it hate and it is fact, he rip.
English
2
0
0
12
stewpied ga
stewpied ga@owen9ize·
@Dannyjwi9 @OfficiaEscobar @viral_backup If what u said in ur comment is what u feel u won’t respond is such a low mentality manner . So ur actions differs from ur words . U don’t stand a chance . Cry more 😂
English
1
0
0
12