The Mayor
1.5K posts



Verydarkman don fight everybody wey support am from the start. Fell off with Davido Fell off with his Lawyer (Barrister Deji Fought with Wizkid FC Fought Tunde ednut Fought Phyna Fought Harry Harrison And he’s now fighting Sowore! When una ready, una go tell am the truth👍


Common sense 101:


95% of men’s conversations is about women


This @Odumodublvck_ matter and @BlaqBonez some of us don hear the real matter not this Agenda when de fly up and down … You fit fool the crowd but some of us know watin the crowd no know !!! Una papa for this app

SHUT UP. IDIOT. NA UNA TYPE WEY NO EVER MAKE AM DEY GET MULTIPLE ADVICE FOR NIGGAS I BE MAD MAN LEAVE AM LIKE THAT. AND WHEN YOU SEE ME IN THE CLUB NO BRING THAT STUPID HAND MAKE I DAB MAKE E BE LIKE YOU SABI PERSON. DUMMY.


The HATE on OD sha …. STARTING TO LOOK SPONSORED

Blaqbonez never still recover from this diss by Odumodublvck to him. See charisma 🥵











