Angehefteter Tweet
Dr_EM_Platform
5.4K posts

Dr_EM_Platform
@Dr_EM_platform
Your Favorite Crazy Aba Boy | I build website | Showing you round Aba is my work. Access to All
Nigeria Beigetreten Nisan 2017
573 Folgt708 Follower

@drpenking As far as she doesn’t have nasty past.. im super ready to take her in
English

@DailyLoud I know why she is going viral.. people are funny actually
English

@official_Gegeh Bayern don cut my 1m.. why them no allow those people win them.. wetin them wan use draw do now
English

@yabaleftonline I like as them Dey scatter now.. this ADC can’t stand when all of them wants to become president
English
Dr_EM_Platform retweetet

@Raindropsmedia1 The person saying this has low self esteem..
English

@yabaleftonline This is childish.. because you bought something for your babe during Relationship doesn’t mean you should take it back after break up

English

@SirBigBobby @Guccistarboi With 20m.. I go chop babes wey build like.. u no even reach 100k in todays market
English


@instablog9ja Tinubu go just Dey laugh peter Obi.. from one party to another.. nah this hand them wan use win Tinubu
English

@NigeriaStories What about the women.. are they not supposed to work and provide too.. Abi nah only the man go Dey provide
English

@NigeriaStories Why this picture of all pictures wey she get.. nah this one una see
English

@NigeriaStories Country Dey scatter you presido wife Dey busy Dey collect title..
English

@NigeriaStories So them send you go abroad you go Dey follow konji
English

@yabaleftonline As an Igbo man, it’s a big taboo for your wife to contribute in the house rent.. what made you a man, if you can’t take care of your family
English





















