Angehefteter Tweet
MADE ✞ IN ✞ LAG🛞S
6K posts


@BoyleSusan62959 @HardBStrain @Minionsmill @Minionsmill
If you reason hardbrain wella you suppose still see ur level collect o
That money por gan o
English

If you don ready call fabulous make you collect your order , mumu wey say he no fit collect order by 9pm nepo stoner 😂
Minions 🪼@Minionsmill
Useless dealer you de form say 39k na small order but you not fit refund you pos @HardBStrain
English

@AyDApumpy @scally_wacko I swr the nigga old songs make sense
Asphalt 8
No more
No
Fuga
Guapanese
Expensive shit
Risky
Busybiza
Lollipop
Feel Nice
These songs dey always gbemidebe
English

@Lagos044 @scally_wacko I no wan talk
Dem go say olosho method
Mavo Sabi jhor even if e get some songs wey no tap, some past discography rrly hit
English

@datantisocial1 Omo old age sweet o I no fit lie u😂
Me I dey wish like make I don dey like 26 or 28yrs old cos I dey sure say my life go don soft pass like this
Can’t just wait to live my soft life to the fullest, na why I wan old😂 this young age don tire me
English

@datantisocial1 Guy if I sand u😂😂
23yrs old small die
Me sef be 23 and I dey always shame say I still small guy, even my niggas wey old pass me dey wish say dem be 23 still
U say 23 much keh
People wey don be 26 kor? And we gather be set for hood?😂😂🤦🏿♂️
English

@jahboyback CB knows the song will flop, so he intentionally featured the gumbody to bring him down further, this is not betrayal it’s genius 😂😂😂
English
MADE ✞ IN ✞ LAG🛞S retweetet


@CYP_H3R @hypetribeng African bad gyal even make sense pass that blow my yansh 😂 Ogun kee u
English

@hypetribeng See as the music mid 🫤 Na so Friday own go be lmao. We ain't forgetting how "Blow My Mind" by Davido and Chris Brown practically cemented Chris in Nigeria. Wizkid can never.
English

God just give BIG WIZ bragging right 🤧❤️🦅🦅

De therapist@datantisocial1
Burna boy can only dream But he can't recreate 🤤
English

@scally_wacko Yesterday Joro dey make me feel like say I Dey club whereas I Dey inside toilet dey kpo 😭
English












