....L.A.T.E..... ◢ ◤
23.2K posts


@davenewworld_2 Come to Nigeria, things are much easier here.
Constant water supply
24/7 light
Life expectancy 90years
Good government
No tax
No hoodlum
Just vibes 😎
English

@instablog9ja So that I will not live to see tomorrow abi, no be una gender talk say "broke men don't deserve to breathe?"
English
....L.A.T.E..... ◢ ◤ retweetet

@that_girldivy Pipe wey dem use take do borehole different from pipe dem take use do soak away..
English

@Coldstray I try to understand how men get to this kinda level. I mean, being controlled and dealt with like this... omo
English

@instablog9ja Bro to bro: if a women tells you to support her to prove your love when you haven't wifed her, don't rush to prove anything 😎
English

@it_Rutie Person wey use money do fire wood for hin daughter wey cold dey catch? Person wey bury money cos e no know wetn to do with am? Abacha beside Escobar? No na
English

@yabaleftonline Na how I go do standing position i dey reason like this.. or touch your toe 😭
English

@peace_igho Ask yourself, this kain person fit loyal? If she tell you she loyal, you go believe? You sef put yourself in our shoes na 😭
English

@creepydotorg Please don't let umbrella corporation find this.. it might inspire them 😭
English
....L.A.T.E..... ◢ ◤ retweetet




























