Preach Richard
441 posts


@Somtolism7 Naija people don blind finish ooo, see for north now eh very soon them turn plateau like maiduguri if them loose gaurd this people
English

@VIC_kutz Why una dey bring dem online na?
Something wey na there body una suppose show us dey way them do us on palm Sunday. Shey be na 28 dead bodies why una dey show us them alive.
English

#THE_ATTACKERS_OF_HEIPANG
If our Military can keep pursuing them to the hub and arresting them, we would have rested by now!
They are not unknown gunmen but Fulani bandits, militia, and jihadists!




V.I.C👨💻@VIC_kutz
💔💔 There were reports of sporadic gunshots in Heipang, Barkin Ladi LGA of Plateau State on Sunday night, which caused residents to flee in panic throughout the community. Stay safe and take care!
English

@instablog9ja Hmmmm, if military 🪖 take over, all of una for naija wey get nyash una go fit start to dey live naija ooo. Because them go fuk una nyash tire ooooo.👨🦯👨🦯👨🦯ah don dey go rukuba barracks to go report my self.
English

@Dongarrus1 Hmmm, this is the confusion am talking about, let me tel you guy something av learn about life, if na vudu, you can serve, serve am fully, if na Christian you wan be serve well sha, if na Islam do same. But if na vusu I go call now make e ansa me bro the I will worship vudu.
English

@honestfc1 Hot doggy, aje I go give you scorpion style, you go bow
English

Salary Structure for Nigerian Soldiers
Initial Salary: N104,000
After 5 Years: N112,000 (new rank)
After 10 Years (Corporal): N115,000
Difference from 5 years: N3,000
After 15 Years: N125,000
After 20 Years: N150,000
The implementation started last year.
Before the new implementation, a soldier's salary was 51,000 naira.
English

@itz_taser Omo, no be lie oooo, and na anybody we dey for them them go knack that time because weed dey make you feel like to knack sha
English

@NigeriaStories Oga, una like ooooo. Me now na rocket launcher we wan buy soon. Make una go collect all the AA Riffle that are with herdsmen,bandit, miyyati Allah, swap,is is,lakurawa,boko haram and others you can't tell citizens not to get weapon to protect there self that 1 na lie abeg
English

@YemmyAj Omo na grass una dey burn for bush abi na camp fire una dey do
English

@Palermo_seun That na why I talk say most people wey dey rant online never see this crisis with bandit
English

@instablog9ja Hmmm, see how the police no even show remorse like say something happen
English

@Donjaytrix001 @Tochi749 Something wey dem suppose kpai am for bush live am for animals to feed on, now them dey wine us online ooo. May the guy don dey free by now
English

This is one of the Fulani Terrorist that attacked HEIPANG yesterday..
He was apprehended by the Nigerian Army with blood stains on his body
Recall that HEIPANG was attacked last night and two people were killed, it took the intervention of the Nigerian Army in collaboration with local security to repel the attack and keep casualties at its lowest
Shout out to the Nigerian Army and local securities in HEIPANG for a job well done, this is the second time in less than a week that they're responding swiftly and keeping these terrorists on their toes
If them do well we go hail them, if then fuck up we go still tell them
Now all eyes on the Army and the Nigerian police to see how they're gonna handle this terrorist in their custody until he exposes all his accomplices and sponsors
We're watching, and should anything happen to him while in custody we will hold the Nigerian Army and other security agencies responsible,.
The families of the deceased deserve justice and justice they must get

English

@Palermo_seun No worry naija never cry reach oooo, come 2027 una go become slave to bandit.
English

















