Segun@SegunAzeez13·3h@BetCubana Na until after 48hrs before they go continue this match 🙂↔️Übersetzen English00255
BC Stakes@BetCubana·3hOmo, them just hold person money 😫🥲ÜbersetzenMachala | RMFC 🐐@RMFCmachalaSporty Hafa na English3111920
2oddsLeriq@2oddsLeriq·4hOya as weekend end well for us Make i post my game here Abeg make una enjoy we go againÜbersetzen English304166
2oddsLeriq@2oddsLeriq·4hSo Like this we just dey chop 2odds back to back😭❤️ Make una no forget i wan introduce one talent wey i get i wan dey post am here too I dey play cod well as 2odd dey enter make we dey happy go😪ÜbersetzenGIF English5042061
2oddsLeriq@2oddsLeriq·4h@SegunAzeez13 Make we run m tomorrow if i dan go do my mtn line back cos na esim and my 16 spoil so na 13pro and airtel badÜbersetzen English10134
Segun@SegunAzeez13·5h@tochukw257628 @obalola1992 @me_and6370 Game don start alreadyÜbersetzen English1005
Emmanuel 🏃@tochukw257628·5h@SegunAzeez13 @obalola1992 @me_and6370 Abeg drop editingÜbersetzen English1018
Just me and my wallet@me_and6370·5hGood night make I go sleep I never sleep well for days now 😴Übersetzen English653630523.9K40
Segun@SegunAzeez13·5h@AgbaChadox @thenayvuiiiton @JustCasper_2 I think say na game you post smh 🤦♂️Übersetzen English00085
Segun@SegunAzeez13·5h@obalola1992 @me_and6370 E no no even force you to play his game broÜbersetzen English00038
Segun@SegunAzeez13·7h@me_and6370 Since morning everything just get as e be for today jare 🙂↔️Übersetzen English000116
Segun@SegunAzeez13·8h@iammrblossom 7050775467 Sporty ID God bless you massively my bro @iammrblossomÜbersetzen English00034
Mr Blossom 👑@iammrblossom·8hStaking don sure make this night Drop your id if you no get to play 😈Übersetzen English4897551428K5
200billion@katty36091·10hOya who wants blue tick? N/b: you must engage me everyday if I buy you blue tick oo😒ÜbersetzenThe only jayfund11@jayfund11🏀🔞 English5716441.8K5
200billion@katty36091·11h1 ✅ in 1 cutt🔪 So far 4 more to go 😆😆Übersetzen200billion@katty36091KZD24X :2M odds Flex 6/10 :70 odds BOOM 💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥 English104233.2K4
Segun@SegunAzeez13·12h@me_and6370 Omo if I follow your step I go quick make ham 😂💐Übersetzen English00050
Just me and my wallet@me_and6370·12hWe go see grand audit this week amen🙏Übersetzen English51271605K1