2oddsLeriq
89 posts

2oddsLeriq
@2oddsLeriq
testing my punting skills 🫴🏾💻 2odds… playing and cashing out for daily bread and for survival 💀 2odd road to Grand audit 🫴🏾😕
Katılım Nisan 2026
50 Takip Edilen308 Takipçiler

@kesh_desmond Yes boss if ur mind no carry u play dont oo u cn wait till we get better options
English

@2oddsLeriq If at all small small odd sef now bad
make money sha Dey enter better pass cut one everyday
English

@Pearlwontmiss This your bro dan fight queen of the coast na e mark😹
English

@SegunAzeez13 Tbh u dey remind me my own na to post oo
My mind nvr strong for this 😹😹make i cook 1.45 odds stake small small
English

@Smart6ix9 Cashout 13k when Portugal gets red card
And d game is about to boom remain Turkey 1 goals 🥹
English


@2oddsLeriq I dey wait oo if dem credit u mk u for do ur boy dat 5h for back 😁🤲
English

@SegunAzeez13 God abeg😹😹 make sporty credit me d one wey dem dey owe me make i sleep wake to see if dem go reduce the points wey i dey see to safer points 🥲🫴🏾
English

@2oddsLeriq I Dey wait abeg cook better game again
I trust you sha 🙏😂
English

@2oddsLeriq Happy Sunday boss
Pls do more I need to double my 1k so I fit enter church tomorrow
English

@2oddsLeriq Actually that's what am trying to say ,you see say dah last game na God safe us
English












