emperor_brand
1.3K posts

emperor_brand
@analyst_emperor
Financial and business Analyst
Beigetreten Mayıs 2023
149 Folgt69 Follower


I go lie for you?
Dis one self Dey
Wizkid@wizkidayo
Work smart make u no go Dey hustle like fool ❤️ 🦅
English

@UOladiti I no know waiting de move una for this thing
How you wan even enjoy the nyash?
Just big anyhow
De good thing be say she de tske care of herself if not some girls with nyash like this de gbaaaa
You gats get long stick like very lock to do back shot with this truck
English

@Maazijnr Wait na man post this rubbish?
Chai omo what’s happening
English

@yabaleftonline Person wey get mind to destroy your things is not your wife
So even my car you go destroy am?
Then con de later apologize?
lol
English

@yabaleftonline So what should we do?
Celebrate?
He’s rich yes I know but nothing concern me
Because rich don’t give a fuck about poor people
Na wey to see more money they go face
English

@Odumodublvck_ Oh so actually true?
They say you de farm engagement
So all the unnecessary drama na because you want your name to be everywhere?
English

@Goldfeinkate665 @ayoakuti1 What is wrong is wrong
Forget stan
He’s still a kid he should maintain that peace and stop bringing unnecessary drama
Don’t encourage things like this
Nothing like pay back here
And btw na seyi sister start to insult Wizkid mama first
I no fit argue abeg
English

@crunksta01 @ayoakuti1 Nahhh
Don’t encourage rubbish
He’s still a kid
Make he de maintain peace and live him life
E never tey wey that issue end
English

@quiloxnjgang @PulseNigeria247 Merlin movie na rubbish
They de repeat scene but different people
How Una go de repeat scene? The king no go ever learn
Falling in love
They use love charm
Omo that movie na wack
English

@analyst_emperor @PulseNigeria247 Fr
I was rewatching it recently and I was like what kind of rubbish serie is this. Some where even comparing it to legend of the seeker.
English

@GossipMillNaija People don’t even know the meaning of billionaire
Being a billionaire is not by having that amount in account o, is by properties you have, cars houses businesses and all, which business he de do? Just an activist and people give you money to help people..billionaires una
English

@instablog9ja Once they can’t keep home because of ashawo they go start to condemn marriage
If na like that your papa and your mama for no de together for house
I don de talk am before all this celebrities no really get sense o
English

@dammiedammie35 Baba he’s a business man
He grill your fish for you and you pay him
If he said is not for the poor I agree
You wan carry 15m go eat fish wey you never guide?
Just fish o
I’m not poor but I never reach level wey I go de 10m just to eat fish
Who I be?
English





















