Studiio yo yo 🌍
9.1K posts

Studiio yo yo 🌍
@kingstudiio
I embody Art and I love it! 🎶🎧✍️
Lagos, Nigeria Beigetreten Mart 2010
727 Folgt486 Follower

After wasting people’s time with their many many breaks and interludes, they won’t allow a winner give their speech. Haba nau #headies2025
English

Nancy steadily spoiling everybody’s name.. but why nau?.. That’s really bad o for a host. #headies2025
English

E be like sey na advert I come watch o.. hmm, after 17 years #headies2025
English

@jujupunter 75K no go bad right now Juju.. Thank you in advance 🙏🏽🙌🏾
English

@jujupunter Omo people suppose dey fear this Juju! Whaaaat?! Juju na baba
English

Bayern and Madrid, 1 Goal each abeg 🙏🙏🙏
JUJU PUNTER@jujupunte
33 odds 👇 champions league 5A1A995
Deutsch

@jujupunter What’s good Juju, how are you bro, hope you’re good?
I just read through the lines in your tweets yesterday again, I can tell it’s coming from a very deep place.
Please, Abeg try seek help and talk to someone who can bring calmness to your soul.
We dey your back, ma fo! One❤️
English

@jujupunter Omo! I Dey talk am sey dem sell thee matches.. it’s intentional
You can only imagine how these people go take cash out this weekend alone.
English

@Coolverydarkma Complete arant no#$€n$e!
Why did he apologize to that ode. Somebody that was openly @bu$ing power. Na wa oo
English

Can you imagine this?the bolt
driver that was a$$vlT3d by the house of reps member hon ALEX MASCOT IKWECHEGH has come out to apologize to his oppr3$$0r,maybe i should just tell everyone what we went through for this mumu to get justice,since he has chose to
r!d:cl3 his generation
Abuja, Nigeria 🇳🇬 English

@instablog9ja Na you dem a$$ault, na you still dey apologize. What’s going on here..
English

@jujupunter If African juju dey do people well like this Juju punters dey do.. na to dey carry juju follow body na 😁 Abi how you reason am?
English

@Pinovibes Hahaha baba bring evidence.. Pino na the last person wey anybody wan talk down on, bcuz evidence choke.. haha!
English

Please you all should stop Whining me on this X App! Who is Pinovibes ? Really Bro? Solomon you are my Fan, you have been my fan for more than 10years! And you will continue to be my Fan!! you 100% know who I am! Bro you sent me messages for over 2 years on one of my Business pages, then in 2016 (8years ago) you did your due Diligence researched about me and added my Personal Page Somto Monanu on FB! Because you have 160k followers on X You suddenly have Amnesia and don’t know who I am anymore ? No worry baba soon God wey do am for you go do am for me and I go also get 160k followers!!! Is this not you? Why are you trying to act ignorant and spin a bad narrative like you don’t know what I do for a living ?
English

@_DAISYMELANIN You for mention person wey go answer you… like Akpi or Portable..
English









