👑 retweetet
👑
13.2K posts

👑
@the7ftguy
Art, Fashion, Basketball ☮️; mgmt to: @lifeofmarni
Outta the world Beigetreten Eylül 2020
3.4K Folgt2.9K Follower
👑 retweetet

@33StrategiesBot My emotions color them so fast, I forget how they looked originally 😞
English

His body was found at plateau hospital
Patrick Anum@patrickanum
An Igbo man Ebubechukwu Ihionu left his house yesterday morning to Farin gada in Jos North local government in Plateau State and has not been found since then his number is not going through. His family is asking us to please share until he is found or can be reached on this number. +2349013501020
English

@thehameez009 @SirWayly I no dey watch romantic movie abeg
Wetin do sci-fi? Abi horror 😂
English
👑 retweetet

Carefully and wonderfully made


Creatives Support@artmonnk
Dear Creatives, show us how you draw/Paint/sculpt women ⭐🖼️🖌️
English

@DrewFoxingt0n Probably you don’t have an answer to the text, trying to think of one seems like stress so na to avoid the stress jare 😂
I feel you, we twinning on that
Mutuals?
English

@the7ftguy thanks broski, I'll pass.
I know wetin I recommend before I recommend am.😂
English

@Call_me_WallSt No be lie, don try am before
Just make sure say you mix am with cold predator
La feeling La different 😂😂
English

Protein wey full my fridge gan everything no worth 100k and everywhere mazaraza🫣werey park takeaway say nah 250k😭.. make we no kon talk abt part wey b say I no dey get light for house, I fit no get like 2weeks and nah straight petrol, once in a day for 6hrs, my food never spoil for once ooo, make we dey calm down 😹
English

You get food worth 250k for fridge and you no fit buy fuel of 10k to start your Gen, DJ YK
Damiee💜@Spicity_gal
Imagine what nepa did to me ..All food sp0!led due to lack of electricity 250k gone just like that.. How do I come of this??😭😭😭😭😭💔💔💔
English

@the7ftguy e no get when I talk say I want drink any alcohol
English

@Son_Of_Grace12 Colos? Schnapps? Bro wetin I really do you? 😭
See the combination you give me
Be like say na your usual
English

@the7ftguy Try get colos and soak am with schnapps
Ur eyes go see wetin u dey try find for the 97% alcoholic drink
English














