norealove🥹
27.1K posts


@vet_perry Uno since dem wiz don drive gwagon and dem Bentley lol
English

Asake can potentially be richer than Wiz
New money crazy gan o, this one no be all that Wizkid 2012-2020 money😂
MR M$NEY NO SMALL OO
MR M$NEY@asakemusik
English

@SandraJames7896 @CallmeGiddo @IJOBA01591501 @sUccessful1o2 Make I enter ur dm for u to show me proof ehn Sandra James 😂😂😂
English

@Abim040 @1BENNY7G @anikeonfire In as much as you don’t understand what I’m saying I think the best we should do is to stop going back and forth on it
Have a good day
English

@vicky_update1 @1BENNY7G @anikeonfire I talk say Benny don chill with burna boy very well and rahman Jago you talk say dem Dey send ham errand cus he no be wizkid fc nah … Benny wey don Dey studio with burna . Na cus he Dey troll wizkid na why you no like ham jare 😹
English

@Fran6iix_ @Mz_ODG Me self go Dey happy, all this remove drake go fit stop
English

@Abim040 @1BENNY7G @anikeonfire Wiz Nobe Nigeria base like the other two and I know of 2 people on this app that joined wiz team through Twitter or let me say were active on twitter before joining wiz team
With this Benny work rate him suppose don enter that settings if say e guide wella ni
English

@vicky_update1 @1BENNY7G @anikeonfire Ehn Ehn
Okay how benny take Dey fool cus he Dey bant wiz right😂 Gbasito and Gucci own na wise content👏🏿😬
English

Wondering why Drake isn’t on the opening ceremony roster of the World Cup 2026..?
The 6 God is reportedly locked in for the main event. FIFA is planning a massive, Super Bowl-style halftime show for the World Cup Final, and Drake is set to take the world stage.
Get ready for history in the making. 🏆

English

@ayomidee234 @Innocent_Zikky @DEHEMJAY31 Ur mama wey e talk no really mean ur actual mama but go on Dey find pity card na under every comment you Dey Dey explain….why you go quote person write Oloshi no emoji nothing nothing and you want him to hug you Abi shout out for you Mtcheew
English

@Innocent_Zikky @DEHEMJAY31 Because people that knows me knows I’ll easily give wizkid my kidney
And you don run call my mama are you mad?
English

Oloshi from where to where? as how ? God punish your mama, idiot!!
Big Tumiii🦅❤️@ayomidee234
Oloshi
English

“Will soon” — future impossible tense
Even with more songs y’all will only dream
GIF
wizt. ✨@WITTIEWIZ
Burna that "blew up in 2018" will soon out-stream Wizkid that's been in the game for over 20 years. Burna that "blew up in 2018" has sold out stadiums Wizkid didn't sell out his whole 20 years in the game. If I was Wizkid and his throwback fans, I'd be embarrassed
English

@savagedc2925 @veryhungrymann U go avoid texting cl first now, give am ur username make e text u first
English

@vicky_update1 @veryhungrymann Maybe them just update because same P been sup with me last year I just vex go buy yankee tg jeje
English

@savagedc2925 @veryhungrymann Bro na mistake e Dey very avoidable, if you don add contact like this go to settings, privacy and security delete exceptional finish
English

@vicky_update1 @veryhungrymann No be mistake na telegram Dey do werey
English

@john_merit68493 @FtoniaUc Whalai you’re right on this…but to me personally as long as wiz and Asake are cool I don’t have any problem with Asake and if any Giran act like fool na to open record give them and put them for their place
English

@vicky_update1 @FtoniaUc Asake no be problem, nha him fans be d actually problem
English






















