norealove🥹
27K posts


@Boy_Steelo Naira Marley and Mohbad wey moh carry go heaven , zanku Dey so
English

E no get any beef wey Zlatan no dey be middle man, the guy too funny gan. No be every fight you go dey enter nau
Wizkid & davido
Tunez & catarrh efe
Seyi & Adekunle
Well done o Mr Good Person
𝐀𝐬𝐚𝐤𝐲𝐆𝐑𝐍@AsakyGRN
“They love my Fuji, this one no be Fuji moto.” — Adekunle Gold and Zlatan Ibile vibing to “Life of the Faaji” in the club. 😭💀
English
norealove🥹 retweetledi
norealove🥹 retweetledi

@Akoredemii_ @_not_your_fan Wetin she go do for her male friend house before 😒
English

@_not_your_fan E dey one of the reason I became insecure at some point last year guyy....woman fit tell me say she dey go visit her male friend, for my mind I don conclude say she dey go collect epons jaree
English

Guyy, them send me video evidence and ss....I wan craze for Along, Ikeja....
God go punish all cheaters
Promise@KALADIMA1972
PTSD wan kill this one Dem cheat on am still send am proof 😂😂😂
English

@john_merit68493 @FtoniaUc Asake no fit fall, Asake no Dey cap , na odumodu be capalot
English

@FtoniaUc ODUMODU sure for me die ,even the Asake them dey fall alliance with ,just chill 😎 let him collect all the records him and him fans go turn merlin 💪.
English

@1BENNY7G @anikeonfire Whalai, if say you double hustle wella ni, wey you get better racks u suppose don enter him crew even if na handler you go be…but the tansho you Dey see Dey block ur eyes mumu.
English
norealove🥹 retweetledi

@hybridheloo @sonders_808s @foden_okezie @FugaziReturn Tatata? 😂😂
Wetin do love
Bundle by bundle
Update
And the rest ?
English

@sonders_808s @foden_okezie @FugaziReturn The songs that had potential he dropped them on a random day as singles and the album track well didn't have much juice just love had but dunno
English

@Chrisjay880153 @Burna_Archive Na big achievement to Rema 👍
But the original post was about wiz and Asake
This thing right there Nobe achievement for wiz , thsts my point
English

@vicky_update1 @Burna_Archive Forget the money guy
At least na big achievement for rema be this na
English

More tears for Wizkid x Asake fans when they wake up
T.U.E@TheUpperEnt
Rema is also billed to perform at the FIFA 2026 World Cup opening ceremony in June. 🏆 🚨
English

My own is, who go pay for the drink among them?
benny.@1BENNY7G
BURNA BOY, SEYI VIBEZ, BNXN AND RAHMAN JAGO OUT IN LAGOS. 🔥
English

@Omoregbe7681571 @cdaig0aa @omatheevixen @kinq_ade @FugaziReturn He has jor , for wetin I don see more than 1 times
I know just get time to Dey find shit ni
He has o
English

@vicky_update1 @cdaig0aa @omatheevixen @kinq_ade @FugaziReturn No he doesn't you can search it on Google he doesn't
English

Only two afrobeats act has this plaque btw
Spotify@Spotify
Olivia Rodrigo and her plaques go really nice together 🩷 Billions Club Live in Barcelona
English

@Chrisjay880153 @Burna_Archive Dem no fit pay Rema pass like that now
English

@vicky_update1 @Burna_Archive How bro what do u mean
English

@FugaziReturn If him bring diamond 💎 record , wetin you go bring
English

If I bring platinum cert
Even if Wizkid borrow him his certs none of you go see album platinum certs bring out
Na you need that sleep😂
JahBoy@jahboyback
who de ask you for silver cert ? u no see GOLD for my ss ? no go sleep 😂
English

@Omoregbe7681571 @cdaig0aa @omatheevixen @kinq_ade @FugaziReturn lol, una just hate Wizkid chai…he has a plaque tho
English

@cdaig0aa @omatheevixen @kinq_ade @FugaziReturn No he doesn't only the real owner of the song gets it,the don't give featured artist unfortunately
English









