kelv
2.1K posts


@honest30bgfan_ This guy you no be honest 30bg fans at all
You just Dey disguise
I Dey always observe your post
English

The kind speed way Lati go take ehn 🤣🤣🤣🤣


R@justranky
E get anybody for wizkid team wey fit stand lati 😂?
English

“The only thingwey go fit help Wizkid l!fe na to pursue DJ Tunez comot from Wizkid FC, make e go find one small DJ hire”
Carter efe
Oyindamola🙄@dammiedammie35
“If I see DJTunez for real life, the kind sl@p wey i go sl@p am ehen. He’s the one putting sh@me into Wizkid name. Na em no make Wizkid get value in the society again. He’ll just be full!ng himself, he has reduced Wizkid’s Steeze from 100 to 30. He just finish£d Wizkid’s valu£” - Carter Efe 😭💔
English

“He’s my very good friend” for person wey no send your papa😭
SKB@seyikanbai
“My biggest fear is not knowing when to quit music . Look at my good friend Ronaldo — after everything he’s done for football, they still laughed at him during the World Cup. I pray to God every day to show me the right time to pack it up.” — Davido
English

@dammiedammie35 @carterefe__ When the fight Dey go on, Carter fit shout “thank you for the sub”😭
English

A very ch@0tic video 😭💔
Portable: Charles Okocha and Kizz Daniel bouncer wey big pass you, I b£at them, you wey be small boy, I go fin!sh you, I’m your senior colleague, both you and Peller.
Carter Efe: No sango boys will be around you to help you that day, I’ll f!nish you
Peller: Carter abeg b£at am that day, I don bet 5 million to win 15 million untop your head 😭💔😂
English

@bayo_roi @Blessing_Olivi No mind the mid girl jare
PSG and Bayern played football but they talking about Barcelona and then they wonder how we own the media😂
English

@Blessing_Olivi Do you ever make any post without mentioning Barcelona or its players ?
English

Porque a Lamine nunca le dan tanto espacio? x.com/STMArchive2/st…
Español

@PoojaMedia Olise playing a game but Yamal is coming to your mind.
Short f00l
English

@king_Sarz12 @HEYBIDEMI All those video wey you dey see online na the local part e Dey happen. Average South African nor fit afford Cape Town bro.
English

@HEYBIDEMI Omo why e go do this kind business for that way???? Omo
English

@theberneese A Nigerian putting Ghanaian on but Ghanaians want Nigeria out their country 😅
English

@PH_first_coder @prosperodinde I pity you if you think say e no fit sup 😂
NBA went 6mins with just 2 points thrown Aswear!
English





















