Sabitlenmiş Tweet
PCLASSICS
4.8K posts

PCLASSICS retweetledi

@PH_first_coder @Clinton0016 It happens lol you will be so shocked
English

@damzychillin Arteta don’t let me meet you there stand up now !
English

@ghostedit247 200k is enough for the punter bro. He did well by sending 200k. If he sends more than 200k something is basically wrong with him
English

Once some of una hear say person boom punter game and the punter ask am do show love ,na that time many of una prick go stand Dey shout entitlement up and down .. But if una hear say the punter win alone and he or she no post code , una go still come out dey complain sey na wicked punter why he no post code for the streets to win😂😂😂😂so that one no be entitlement mentality too? Abi una dey entitled to his or her codes ?na must say the punter must post codes ?😂😂😂😂😂 Nigerians and double standard.
English
PCLASSICS retweetledi

@Timmyofdelta If you nor fit take 200 pls send it back asap. I will never give more than 200k
English

@TKKKSPORTS @tunmise_adeleke If you send more than 200k I go vex for you if e reach your turn send 1 million
English

@BETFUSE1 @Clary_Bil I really don’t understand this people make e send 2m before una go know say e try
English

@DoshFavour E no suppose give pass that 200k that’s enough make e give 1m before ?
English

I'm very sure from this winning. The guy go still give him pastor 10% .
Pastor wey no send your papa,
Pastor wey forbid betting.
The remaining money you go use am carry woman, woman go help you chop half.
But you dey give the Author of the game 200k. As per sey na you edit the game by yourself.
What if the owner didn't drop game that day? .
Some of una no dey think.
Even if the punter get money, showing better appreciation raises your prestige,
And 9million will not last for life if not carefully used.
And tomorrow you can always fall back whenever you need help (I don't wish anyone bad tho)...
But 200k? Omorrr you next blessing fit be next 10 years ...

English























