Tweet épinglé
Da_Zeako
564 posts

Da_Zeako
@DaZeako
FUN LOVER 🤪CRUISE 😋 WE CAN ALWAYS DISAGREE TO AGREE 😇 RONALDO - DAVIDO 🇧🇪 VDM - GEHGEH
Inscrit le Ekim 2025
127 Abonnements226 Abonnés

@bighushola And I love it as long as wizkid nor fit ever revive e fade career
English

@EgeaYoung @kelvin_oviawe I nor go hustle and there’s nothing you can do about it
You jobless MF 🤫
English

@DaZeako @kelvin_oviawe No level bingo go hustle for your future mugu 😂
English

@bighushola Omo so much pain in this write up 😂
Nor worry see bucket 🪣 cry full am I wan drink am
English

@DaZeako Yeah you can’t at all cause I no mumu like you dey carry beard dey spit rubbish 😂.. hit the gym Egbon adugbo
English

@bighushola Just continue to Dey carry for comment section I never get your time 😂
English

@DaZeako Na so ur useless first start him madness na wetin you to inherit 😂 aridin agba carry scattered beard come live dey shout untop person wey get money pass ur generation !!! It’s better you check yourself bro this man no send una 😂 continue dey decieve yourself
English

@DaZeako Una mumu ehhh
Dey no dae give am but he dae get show
30 dogs 🐕 una life don spoil useless and senseless fan base, una fave World Cup song get 155k streams in 24hrs una no get shame at all, make una dae use same energy stream he song if he go fit reach 4b😂😂
English

@kelvin_oviawe @DavidoPolice @richies_brand @Gideongoldboy If e reach your turn, reach 40 before you become fool so that your children fit Dey poor spit for your grave
English

@DaZeako @DavidoPolice @richies_brand @Gideongoldboy Bingo 🤣
You nor dey shame
You nor even reach 40 before you become fool 😂😂😂😂😂
English

Wizkid is no where near Davido
Come argue with me
#DavidoFIFA2x
@DavidoPolice @richies_brand @Gideongoldboy
English

@kelvin_oviawe @EgeaYoung Nah y I want make una Dey cry 😂😂
Cus nah that una tears I wan Dey drink .. see 🪣 cry full am for me
English

@DaZeako Oga run!!!!….no be the first wey davido Dey beg show of $1m …Abi him get any show again????
English

@bighushola Cry more for me I go collect am and there’s nothing your useless father can do 😈
English

@DaZeako Keep on hating we all know say you wan collect Elon money 😂 alainishe big for nothing low brain personality
English

@Wickedpresh I nor first tell una say that short man Dey farm stream 😂
English
Da_Zeako retweeté

@MccarthyCl93755 Your father 😂😂😂
Cry more for me I wan drink that your tears
English

@DaZeako See person wey Dey call person small you this oworoshoki ekuke.. u calm down on camera you nor find profitable thing use am do na wizkid be ur problem .. otondo
English






