Aboy
5.3K posts

Aboy
@Real_Enforcer
I post everything, I narrate everything and i disclose anything.
Inscrit le Şubat 2013
418 Abonnements202 Abonnés

he first think say na ordinary prank 😂😂🤣🤣
MRR ADDY @vibewithmraddy
Low quality videos are goated fr🤣🤣💔
English

Carter Efe Follow For People Wey Carry B-mumu Enter Kuje Prison, He Kept Asking Him About Verydarkman & Radiogad And Linus Just Dey Run Him Mouth Like Tap , Now Carter Efe Have Left Him Behind 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
#Gadnation
English

@dammiedammie35 Innocent be like, who be this woman. Abeg make i dey enjoy my life first.
English

Make Una no vex say ino post Egbeji since morning baba don run m@d💔😹😹😂Abeg anybody fit help here??
Mardortii@mardortii
You should learn how to respect elders 🤲😹 next time Egbeji no too do here sha 😂😂😂
English

low quality video is goated, so sorry for you if you don’t hear Yoruba 😂😂🤣🤣😩😩
KING OF ALL SPORTS@Emmanuel_Tips
Just saw one crazy video now😭😭
English









