पिन किया गया ट्वीट
Casanova 2.0
4.7K posts

Casanova 2.0
@OlaColor
Just vibing on the timeline 🌟 | Thoughts from Naija | Coffee ☕ + curiosity 🔍 | MUFC 🔴 backup account 👉 @OlaColour
Spiritual rem शामिल हुए Nisan 2026
2.4K फ़ॉलोइंग2.5K फ़ॉलोवर्स

So this is what did content creators pass through. Some days your body go dey pepper.
Somedays you get gbas good from different angles na so your body go dey do you anyhow.
Somedays na woman cramps go dey disturb her but she go carry yam come.
Like me wet get one tangible problem during my sister's husband kidnapp I still dey come on X dey Post.
The essence of this post is for you not to carry desperation add to your body of checking your analysis make you sef no bring down.
If the analysis click na your game if it no click na still a gradual process.
I hope you will reason with me calmly when you will see this post.
English

@evydenzz @Freddnova This xr go take your life if care is not taken 😂
English

i go don type finish, con wait for 5 seconds before wetin i type go come out😭😭😭😂
.𝚎𝚟𝚒@evydenzz
i removed my charger at 60%, the phone still charge reach 85% ifatizzy sha, win win👍
English

@john322226 I said that Ronaldo will never score that this tournament, bookmark this comment
English

@InnoRose1 @instablog9ja You sef talk na
Person wey fit wake up tomorrow decide to relocate go Canada
No fight for your life oo 😂
English

@instablog9ja When last u talk about the insecurity yourself?
English

@missy_ada2 @instablog9ja Ori e ti daru
After e don serve jail wettin remain
Carry gvn out for e head na
English

@instablog9ja Leave him alone after what he did to a 14-year-old? Nah. Focus on insecurity and call out enablers in the industry. Both can be true. 💯
English

All you need if one magic word
Get active Muts now 👇
Gustavo@gustavorodrig20
Drop Hello 👋 Follow everyone who likes your comment
English

@TheDamiForeign Ma only you dey fan Messi and gbaskid at the samd time
Your life don go
English

@OlaColor Lol C2 is not in this comparison, I even forgot about C2
English
Casanova 2.0 रीट्वीट किया
















