What does 17yr old me gotta do with this jersey thing ?
I was only posing with my friends machine ..
I couldn’t even sew ..
Take this down!
You’re messing with my mental health
I’m traumatized, I’m petrified , I’m scared
I can’t deal with this incoming dragging
I’m depressed.
Broda take this down
If not I will do something very bad .
Thank you as you comply .
Yesterday I dey Waka, I see one guy so as we dey talk we see police bus , so I tell the guy say I go tell the police make them drop me for my location because Na there them dey go, the say I no get the mind, Na so I stop police enter their bus comot for my guy face, him shock 😂
I enter my university with my plaited hair, professor see me say "what is my plan with my plaited hair", I tell am " what is your plan with Kodo wey you carry"
We just laugh comot 😂😂😂