Node Opera
678 posts

Node Opera
@Cryptorious3
Lots of Reveals incoming
On My Own Bergabung Temmuz 2022
70 Mengikuti25 Pengikut

@Wizarab10 Make una stop this AI edits abeg, this boy worwor compared to the guy wey dey paste him ex
English

@official_Gegeh I go use my nuclear weapon of mass destruction safe guard am well so she won’t feel safe elsewhere.
English

@Esmart26 Frank edoho turn don pass, Na chike turn today, e fit be my turn tomorrow.
English

@Cryptorious3 @the_Lawrenz Put urself in d wives shoes if Ugo was ever faithful ,Abi bcos she is a woman she shld be stronger to accept cheating ? Dis ur argument make me understand
English

@official_Gegeh The bitter kola represents all the bitterness wey him don cost the poor girl
English
Node Opera me-retweet

@Mrbankstips I think say private chefs na another name for the hooks? Wait na real profession be that ?
English

@Cryptorious3 @Docfrosh Unna dey talk shey you know?
If dem come arrest you later you go dey bag mtcheeeewww
Nigerians ehhn
English































