MADE ✞ IN ✞ LAG🛞S

5.9K posts

MADE ✞ IN ✞ LAG🛞S banner
MADE ✞ IN ✞ LAG🛞S

MADE ✞ IN ✞ LAG🛞S

@Lagos044

😈BADMAN LAG🛞S🤟🏿

Pluto Bergabung Mayıs 2024
345 Mengikuti490 Pengikut
Minions 🪼
Minions 🪼@Minionsmill·
My first time buying weed online was a a complete disaster @HardBStrain 😮‍💨😤
Minions 🪼 tweet mediaMinions 🪼 tweet media
English
2
2
4
69
PUTPAWER✝️
PUTPAWER✝️@scopynation·
I remember that year I return from party the next morning, already rehearsing my next excuse 😭 My papa don already position for parlour. The man just drop cane for ground and say: If I use this cane, dem go say I bully you. Come, face me make we fight man to man😭
English
230
489
4K
88K
MADE ✞ IN ✞ LAG🛞S me-retweet
MADE ✞ IN ✞ LAG🛞S
@scopynation The day wey my papa gimme blow Omo i nurse that arm for like 3 weeks😂 If i wan raise the right hand e go be like say something dey tickle my bone I go just burst laugh if I remember the scenario 😂😂
English
4
2
181
8.3K
ωα¢кσ
ωα¢кσ@scally_wacko·
Mavo surname dey leave rent free for my head bruh
English
76
139
7K
487.1K
Ola⚡️
Ola⚡️@lifeofolaa·
even if a gram of Canadian vegetables is sold for 20k, the children of God must survive
Ola⚡️ tweet mediaOla⚡️ tweet media
English
111
82
1K
114.5K
Daniel
Daniel@Danielhztph·
@Lagos044 @Bradpaul420 @30BG_Professor @lifeofolaa And e still Dey hit you the same way ? For me nah only that backy brother fit make me high wella for Scotty the way I want No be say I no Dey high, but I no Dey reach peak And I no wan take colos again for my life 😂
English
1
0
0
14
MADE ✞ IN ✞ LAG🛞S
@DOYE01 @scopynation When I fes chop the blow omo pain wan kee me for like 3 days straight but as e start dey heal small small I con notice say be like say this thing wan dey tickle me small small o😂😂🤦🏿‍♂️ me sef go con dey use the hand play as life neva hard that time na 😭 😂
English
1
0
2
378
MADE ✞ IN ✞ LAG🛞S
@DOYE01 @scopynation I swr I no lie o If I try raise the hand pass how e fit go, the thing go con dey sweet me one kin😂😂 If I remember say na my papa cause am and how e take sup e go con still funny me more 😂😂 omo I carry my P. Man run that day no be small Na why werey use vex gimme beta blow😂
English
3
0
21
961
MADE ✞ IN ✞ LAG🛞S
@Bradpaul420 @Danielhztph @30BG_Professor @lifeofolaa Make I no lie Scott dey last for my body o If I smoke 2 stick for morning (8-11am) Till like around 7pm till 11pm na e I go use smoke another 2 stick and I go still Dey feel lil high before I even say make I dey roll up for evening fr no lies dunno bout you tho
English
1
0
1
19
UGO 🇬🇧
UGO 🇬🇧@heismric·
Elon Musk is valued at 1 Trillion $ !!! Omo, nothing suppose concern me with relationship again abeg, bring business deals, investments, problems to solve and value to create. All these ‘people’ are here by muted. Good morning.
English
362
1K
7.2K
207.2K
FAVE
FAVE@bigduttygyal·
happy sunday! 🫶🏻❤️
FAVE tweet mediaFAVE tweet media
English
138
186
4.3K
97.1K
MADE ✞ IN ✞ LAG🛞S
@authority659431 @scopynation The man pursue me die he no see me catch inside compound, I dey fear like mad when this man see chance near me Omo na one blow I chop , the way I take fall himself no fit take the second blow The werey strong ehh😭😂🤦🏿‍♂️
English
0
0
10
929