
@john_merit68493 @FtoniaUc So Asake Nobe the problem and wiz nobe the problem why we go allow any !diot opinion matter?
English
norealove🥹
27K posts








Everything wey Wizkid reject na him una dy rush and adore. 😂😂😂. Waaaaawu! Standards Opor!




“They love my Fuji, this one no be Fuji moto.” — Adekunle Gold and Zlatan Ibile vibing to “Life of the Faaji” in the club. 😭💀



PTSD wan kill this one Dem cheat on am still send am proof 😂😂😂

