
@boniface_jrn @Eddielawrence95 E fit be say dey know sabi when to ask you but as dem see say you Dey show love na why dem put body. Just saying tho, everything depends on the kinda friendship sha
English
400tested
792 posts



Drop one blackbonez hard line make I hear something



Egbon dey find new verse





GO ASK KING VON NA RAP BEEF BE THAT NO BE THAT RUBBISH WEY UNA DEY DO FOR NAIJA HIP HOP ASK VECTOR E GO BLOW UNA MOUTH THE WAY E TAKE BLOW AQ NA BEEF BE THAT. BEEF NO BE STUDIO. BEEF NA IF YOU NO KPAI ME I GO KPAI YOU SO I ASK YOU WAN DO RAP BEEF? PUSSY







