@lilmayor04@thatboicruze U see how failed u are ! All album u dey compare to just one song ! U see how fool u are ! Song to song werey ! Na X money u dey find , werey don hungry !
Fun fact: 85% of Burna boy fans are lowkey Wizkid fans. Some of them secretly regret switching their loyalty because of Burnaboy Decline in his musical career.
How Artist like Burna no go get solo hit since 2023 bruh ??😭😭
@Meksgist@itzbasito Both Osas and Burna Gas den be jealous people ! Den to den like gumbody see how den both gumbody for streaming hatred ! Now shey Big Wiz complain. see dis life who ever is Big Is Big! Big Wiz is d biggest! Nobody cum close u all Osas and BurnaGas people! Put respect on dat name
@Stepheniswicked The 30bg diamond Osakpolo give am sef na wen he never fame up ooo , Is like make Osas give Zlatan diamond wen he never blow let count say Zlatan year no reach dat Gas Burner oo* make he con blow con tell Osakpolo fuck u ,say who b u 🤣 see dat kind tin o🤣 hatred !!
@Stepheniswicked Wiz no dey do competition na Gas burner dey do competition, Gas burner 3 years ago na 5 millions follower he get and Wiz dey 14 M follower by then .. Wiz no dey do competition, Gas burner wey dey envy people! He even envy Osakpolo, Osas wey gift u 30 bg diamond u still hate am
D kind Grace wey dey Big Wiz body no b small ,If u no mention Wiz name den no go sabi u Aje ! I confirm am , omo industry na Big Wiz ! If u wan blow just mention Wiz in a good way u go blow for a longer time but if u talk bad on him den go sabi u ooo but na short time @wizkidayo
No b by monthly listeners eyin Gas burna yiii , Grace surpass Grace ! U go cry bleed blood sheh ! I bet sef all those monthly listener walai ta lai Gas burna buy am ni Allah walai ! Spotify go deduct bot soon and ur eyes go clear Gas burna na boy to Big Wiz, naso he betray Osas
Wizkid has over 11B Spotify streams yet he’s never had up to 20M monthly listeners in his whole career..
Have you ever thought about it? Yes, you guessed right, that’s where Daddy Drake comes in
@Masterofdeta Even that foolish gullible Osakpolo con later dey fams Wiz that year dey wish am fake happy birthday! I tool like Wiz baba no send werey ! Omo Wiz sabi wetin he dey do ooo , Ati Osakpolo and Gas burna hatred full there mind ooo , na jealous people den b den hate succes people Aje
Omo d way Burna gas obsessed with spotify streams ehhn ,kilode still u no go surpass Big Wiz cos it go shock u wen Big Wiz use 2 billi streams ahead this year again u all go con begin cry like river water!Na y he go beg for gigs!Hatred full dat guy mind naso he do for Osakpolo
@Thisizik@jahboyback Person wey no drop song for a year wen hin mama die he still no surpass am , omo u dis Gas burna no get sense ooo walai ! It go shock u how Big Wiz go use 2 billion streams surpass am this year again and u go begin cry again
@inuhimself@jahboyback Oya tell me wetin Gas burna use surpass Big Wiz ?? Pls tell me joor cos u go cry sleep tonight and this week u go cry gan enter next month ! Pls I beg u in the name of God tell me wetin Gas burna use surpass Big Wiz ! I dey beg u joor jooor tell me foolish gullible person !
@jahboyback Big Wiz wey retire just a year I can't even call dat retire , baba no drop song wen he Mama die den still no overtake am ! Werey quickly go find gig with Shakira , woman con dey carry Gas Burna up and down still he can't never surpass am
African players are playing for the badge now cos den know if den play very well there money will increase and status that's why african football is improving! Not b4 Wen den play little den see £ change to african currency den huge den believe den don get money! Now tins change
@ballnoemotion@grok If u check wella all this people wey dey bant and support Gas burner dey all na New Cat, New comer if u check the date den register on X u go see 2020 upward ! Omo fcs pls no dey argue with all those stupid Facecap people
Overall best-selling NG Artiste in HISTORY
• Wizkid
Top 5 Best Selling Afrobeats Artiste in the US (via RIAA)
• Wizkid
• Tems
• Rema
• Ckay
• Burna
Top 5 best-selling NG Artiste in the UK
• Wizkid
• Burna
• Tems
• Rema
• Asake
Afrobeats Artiste who had their songs debuts on the Billboard Hot 100
• Wizkid
• Burna
• Rema
• Ckay
• Tems
• Fireboy
Most streamed Afrobeats Artiste base on each platform
Apple Music — WIZKID
Spotify — WIZKID
YouTube — BURNA BOY
Pandora — WIZKID
Tidal — WIZKID
Audiomack — ASAKE
Deezer — WIZKID
Boomplay — BURNA BOY
SoundCloud — BURNA BOY
Shazam — WIZKID
NG Artiste with RIAA certified Album (via RIAA)
• Wizkid
• Rema
NG artiste with Silver, Gold or Platinum certified Album in UK
• Burna
• Wizkid
• Asake
• Tems
• Davido
Top 3 Best selling NG artiste in Canada
• Wizkid
• Burna
• Rema
NG Artiste with certified Album in Belgium
• Wizkid
• Burna
NG Artiste with certified Album in Switzerland
• Wizkid
• Burna
NG Artiste with certified Album in CA
• Wizkid
• Burna
• Rema
These stats are subjected and open to changes should incase i miss out anybody or if there are mistakes