BARCELONA NERD💙❤️
968 posts

BARCELONA NERD💙❤️
@CcDemie
football club : fc Barcelona💙❤️ visca barca ❤️⚽️⭐️
가입일 Nisan 2023
170 팔로잉79 팔로워

He has everything over Neymar. Don’t even disgrace yourself like that on the TL lmao
Korede kimmich 🍫🪖🪖@spartankimmich
What does Rooney have over Neymar cause that interview was disrespectful
English

I swear on my Life Messi is the only Barcelona player who had a better career than Rooney this century.
Timzblaze💎💙❤️@Timzblazee3
On my life , 18 year old Lamine Yamal that idolizes Neymar already has a better career than Rooney Stop debating nonsense!!!!!
English


@Dat_boy_nino Oga shut after Liverpool who get ucl pass Barca for your yeye epl you just dey make noise
English

Big thanks to FC Barcelona for silencing EPL noise again 😂🔥
But why una dey use Real Madrid UCL trophies drag Premier League fans? 😭
Una no get una own to stand on? Or na “borrow pose FC” we go call am now? 🤣💀.
.
.
#barcelona #realmadrid #premierleague #championsleague #barca
English

@MIIIIIIUUUUUUUU @Haykinz35 @Eiza_zzn @spartankimmich That Newcastle don beat you this season 👏🏽🤣 we meet 3 time e no see one win can’t wait olohun
English

@CcDemie @Haykinz35 @Eiza_zzn @spartankimmich Na una dey play ball? Dey collect 4 goals to Newcastle 🤣🤣. Lmao I pity u, that nonsense wey I dey play I use am finish ontop u for UCL league phase na why u go come emirates 2nd leg. Dey play na u I go use set foundation 🤣.
OS, u think say na wen mustafi dey oya nau.
English

@LaweezieO @tahyvr Last season ask Bayern wetin their eyes see for camp nou
English

God save barca say this game na one leg, e for reach 15 😭😭
PEDRO@olanihun_01
At least we didn’t concede this in a single match. Good Morning chels.
English

@danielb_114 @tahyvr This guy blind you no see Lisbon for there 🤣
English

@MIIIIIIUUUUUUUU @Haykinz35 @Eiza_zzn @spartankimmich Na so una talk against leverkusen enu por una later struggle win am nii leave talk make you win ucl first 😂
To chat with me you must have 5 UCL and that’s not happening in the next 30 years 😂
English

@CcDemie @Haykinz35 @Eiza_zzn @spartankimmich Lmao pass sporting like I no give them 5-1 last season in there better form. We shall see e say na pass sporting who u think u talking to. No worry I go dey go, d same way u go dey go wen I'm done with u.
English

@JacobsBen @talkSPORT They think they smart, they want to keep having him without paying up. Pay or get out broke club
English

Barcelona have asked Manchester United whether they can loan Marcus Rashford for a second season, as revealed on @talkSPORT last week. As it stands, #MUFC continue to point to the €30m buy option.✍️
talksport.com/football/40819…
English

The last time we met.
Daniel@General_D__
I even hear say my favorite obough for England wan come Ucl next season
English

@MIIIIIIUUUUUUUU @Haykinz35 @Eiza_zzn @spartankimmich Pass Sporting CP first uncle Dey go nah 😂 I no like to Dey follow club wey no get UCL argue
English

@CcDemie @Haykinz35 @Eiza_zzn @spartankimmich As if ATM never knock u out from cup competition this season, pass ATM first lmao 🤣🤣🤣.
English

@MIIIIIIUUUUUUUU @Haykinz35 @Eiza_zzn @spartankimmich With that nonsense wey una Dey play normally arsenal nah my OS check h2h 😂

English

@Haykinz35 @CcDemie @Eiza_zzn @spartankimmich Lmao arsenal have never scored from throw in, dey play wen I am done with barca yall will wish u never played football. We shall see.
English

@MessiStan01 @bolakale_osho @H_Xander96 @drayy09 Hold that L joor we’re still in the UCL and you are out

English

@mendoza_al30768 @DataMB_ Na only corner kick he Sabi utilize
English

🇪🇸🟠 Gerard Martín (Barcelona, 24)
🇮🇹🔵 Alessandro Bastoni (Inter, 26)
Compare players 👉 datamb.football

Alber 💙❤️@alberculer
@DataMB_ @Latorre2KGamer Can you do Gerard Martín and Bastoni? Thanks
Català
BARCELONA NERD💙❤️ 리트윗함

@Haykinz35 @MIIIIIIUUUUUUUU @Eiza_zzn @spartankimmich Leave am shey no be arsenal beat sporting CP first dem kuku don comot you for Europa league before
English

@MIIIIIIUUUUUUUU @CcDemie @Eiza_zzn @spartankimmich Oga no be throws ins and corners dem dey use win ucl .. Barca go too pipe arsenal
English















