JASPER ๐ŸŽด

329 posts

JASPER ๐ŸŽด banner
JASPER ๐ŸŽด

JASPER ๐ŸŽด

@JasperLilogcode

๐Ÿš€ Bold moves, chic moments

๊ฐ€์ž…์ผ Ocak 2025
78 ํŒ”๋กœ์ž‰69 ํŒ”๋กœ์›Œ
Danzyโœจ
Danzyโœจ@Danzyvila_Jrยท
Guys Tony Stark dey pay oo! If no be Vibranium wey I sell to Tony Stark today, wetin I for chop? ๐Ÿฅน
Danzyโœจ tweet media
English
1
0
4
13
JOSEPHโšก
JOSEPHโšก@UdochukwuE56950ยท
@JasperLilogcode Real bro me self I calm down for recheck my old tweets sha I deleted some๐Ÿ˜ธ
English
1
0
1
9
JASPER ๐ŸŽด
JASPER ๐ŸŽด@JasperLilogcodeยท
Since this Simi old tweet sagas I dy careful make I no go tweet wentin go bring my leg outside later when I don blow because if I tweet wentin dy my mind so eh!!
English
5
2
12
139
Janefrancis
Janefrancis@janefrancis224ยท
Sha no bring your April Fool come my side tomorrow๐Ÿ˜’
English
3
0
9
68
JOSEPHโšก
JOSEPHโšก@UdochukwuE56950ยท
And I been plan to go astray this year ooo๐Ÿคฆ
JOSEPHโšก tweet media
English
2
0
4
78
JOSEPHโšก
JOSEPHโšก@UdochukwuE56950ยท
Omo be like my mutuals don sleep ๐Ÿ˜ด
English
4
0
5
61
JOSEPHโšก
JOSEPHโšก@UdochukwuE56950ยท
Stop ignoring other people post you're reducing your visibility
JOSEPHโšก tweet media
English
13
12
39
1.9K
JASPER ๐ŸŽด
JASPER ๐ŸŽด@JasperLilogcodeยท
Like some people donโ€™t have sense oh! You asked for a follow back then later you unfollow me . Gerrat from here ๐Ÿ˜ก
JASPER ๐ŸŽด tweet media
English
2
1
3
35
official _Abouy1
official _Abouy1@idowu3535ยท
X is not a Real place ๐Ÿ’”๐Ÿ˜‚ Some people dey complain u no dey engage , Some dey complain unfollow Some dey complain Algorithms no favor dem
official _Abouy1 tweet media
English
2
2
9
61
pascal๐Ÿ‘‘๐Ÿฆ…
pascal๐Ÿ‘‘๐Ÿฆ…@joewiz0707ยท
spotify, you no see the kind songs I dey play recently?? wetin make you feel say you go see money for my card ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚
English
1
1
2
20
B lyt
B lyt@lyt_mediaยท
I enter bathroom to take my baff, nah "NEPA" go bring light? neighbor come start to shout โ€œUP NEPA ๐Ÿ’ก๐Ÿ”Š And my phone dey 5% as I say make rush go parlour charge phone, nah I draw wipe my head for ground, NEPA take light back ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ’”๐Ÿ’”๐Ÿ’”๐Ÿ’”๐Ÿ’”๐Ÿ’”
B lyt tweet media
English
2
0
8
69
JASPER ๐ŸŽด
JASPER ๐ŸŽด@JasperLilogcodeยท
The way I dy hustle for followers eh I go come remember say them no go still engage me I go just weak
JASPER ๐ŸŽด tweet media
English
28
2
27
489
B lyt
B lyt@lyt_mediaยท
Make nobody unfollow me for midnight if he wan see tomorrow
B lyt tweet media
English
1
0
4
58
Emmanuel Biidobi
Emmanuel Biidobi@Ya67021Yamborยท
"Drop your handles let's connect you" Me:
Emmanuel Biidobi tweet media
English
4
1
6
72