JASPER 🎴

329 posts

JASPER 🎴 banner
JASPER 🎴

JASPER 🎴

@JasperLilogcode

🚀 Bold moves, chic moments

Katılım Ocak 2025
78 Takip Edilen77 Takipçiler
Danzy✨
Danzy✨@Danzyvila_Jr·
Guys Tony Stark dey pay oo! If no be Vibranium wey I sell to Tony Stark today, wetin I for chop? 🥹
Danzy✨ tweet media
English
1
0
5
13
JOSEPH⚡
JOSEPH⚡@UdochukwuE56950·
@JasperLilogcode Real bro me self I calm down for recheck my old tweets sha I deleted some😸
English
1
0
1
9
JASPER 🎴
JASPER 🎴@JasperLilogcode·
Since this Simi old tweet sagas I dy careful make I no go tweet wentin go bring my leg outside later when I don blow because if I tweet wentin dy my mind so eh!!
English
5
2
13
138
Janefrancis
Janefrancis@janefrancis224·
Sha no bring your April Fool come my side tomorrow😒
English
3
0
10
61
JOSEPH⚡
JOSEPH⚡@UdochukwuE56950·
And I been plan to go astray this year ooo🤦
JOSEPH⚡ tweet media
English
2
0
4
76
JOSEPH⚡
JOSEPH⚡@UdochukwuE56950·
Omo be like my mutuals don sleep 😴
English
4
1
6
60
JOSEPH⚡
JOSEPH⚡@UdochukwuE56950·
Stop ignoring other people post you're reducing your visibility
JOSEPH⚡ tweet media
English
13
17
43
1.9K
JASPER 🎴
JASPER 🎴@JasperLilogcode·
Like some people don’t have sense oh! You asked for a follow back then later you unfollow me . Gerrat from here 😡
JASPER 🎴 tweet media
English
0
0
1
29
official _Abouy1
official _Abouy1@idowu3535·
X is not a Real place 💔😂 Some people dey complain u no dey engage , Some dey complain unfollow Some dey complain Algorithms no favor dem
official _Abouy1 tweet media
English
2
1
9
60
pascal👑🦅
pascal👑🦅@joewiz0707·
spotify, you no see the kind songs I dey play recently?? wetin make you feel say you go see money for my card 😭😂
English
1
1
2
20
B lyt
B lyt@lyt_media·
I enter bathroom to take my baff, nah "NEPA" go bring light? neighbor come start to shout “UP NEPA 💡🔊 And my phone dey 5% as I say make rush go parlour charge phone, nah I draw wipe my head for ground, NEPA take light back 😭😭😭😭😭💔💔💔💔💔💔
B lyt tweet media
English
2
1
9
69
JASPER 🎴
JASPER 🎴@JasperLilogcode·
The way I dy hustle for followers eh I go come remember say them no go still engage me I go just weak
JASPER 🎴 tweet media
English
28
3
32
489
𝑩𝒆𝒕𝒕𝒚™
Elon Musk watching you teaching each other on how you can earn his money from 𝕏 😂
𝑩𝒆𝒕𝒕𝒚™ tweet media
English
12
13
48
542
B lyt
B lyt@lyt_media·
Make nobody unfollow me for midnight if he wan see tomorrow
B lyt tweet media
English
1
0
4
57
Emmanuel Biidobi
Emmanuel Biidobi@Ya67021Yambor·
"Drop your handles let's connect you" Me:
Emmanuel Biidobi tweet media
English
4
1
9
71