
GO ASK KING VON NA RAP BEEF BE THAT NO BE THAT RUBBISH WEY UNA DEY DO FOR NAIJA HIP HOP ASK VECTOR E GO BLOW UNA MOUTH THE WAY E TAKE BLOW AQ NA BEEF BE THAT. BEEF NO BE STUDIO. BEEF NA IF YOU NO KPAI ME I GO KPAI YOU SO I ASK YOU WAN DO RAP BEEF? PUSSY


















