고정된 트윗
Nerazzuri
220 posts


This guys are pained 😹😹😹
𝐀𝐬𝐚𝐤𝐲𝐆𝐑𝐍@AsakyGRN
“Our girls are sleeping with foreigners, they have to leave.” — South African man speaks out painfully. 😭
English

@thekozykid @thekozykid before this weeks run out you will win grand audit
Mark my words
English

@curbstart @curbstart we your new followers nko 🤲hand dn meet us too oo
English

@curbstart I just beed money to eat my bro @curbstart make I just de honest 3k to 5k de okay I go cook soup chop manage 2 days 🙏🏻
English

@curbstart Option 2 is better bro @curbstart
Your audience will grow more
English


@Ehisonly_1 Ur papa I dey Lagos abeg 😂
No be government go settle am sef....na boys , just colos money
Them go beat ur dread commot from ur head 😂
English

This guy too good abeg
But that his uselessly attitude made me dislike him
But I play his game Sha
Abeg Dey here my followers
But no send any money give him
I hear say he done change but Dey with him
Bet Sensei@onlybetsensei
WUNW49, VJLTZ3, HCB3Y6
English









