Sabitlenmiş Tweet
CurbStart
3.1K posts

CurbStart
@curbstart
Always Profitable/A new beginning
Katılım Haziran 2025
582 Takip Edilen7.6K Takipçiler

@curbstart Na small thing dey pain person wey no dey use twitter 😂😂😂
English

He even delete the status 🙏😭

UnfilteredTemi@UnfilteredTemi
You see that “you no Dey hustle” gimmick, no try am for who no dey use twitter o I don explain tire 😭
English

I send Aza for you and u dey tell me say make I warm eba chop!! 😂😭i don mark your face no giveaway for you again.
CurbStart@curbstart
make person do 500 to my PalmPay make e fit complete 2k
English

@NodullmomentHQ Show me evidence say u get 1M for aza and I’ll credit you 50k rn
English

Rich man no fit crashout in peace, una don dey bill me join 😔😭
CurbStart@curbstart
make person do 500 to my PalmPay make e fit complete 2k
English

@sholly619 No vex o make u no go collect loan cause u wan impress me 😂
English











