Odita Emmanuel
126 posts


@OditaEmmanuel3 @speedlinexx Omo bro no vex say I disturb u I just wan ask if I fit see like 1 thousand naira for ur side nothing Dey my side at all boss 🙏
English

@table_shaker_ That one no chop but he dey drag toilet paper 🧻 😂😂
English

Someone explain to me as a 5 year old why Arsenal ain’t top when we all have the same number of goal difference and points even alphabetically “A” comes first than “M”
The Touchline | 𝐓@TouchlineX
🚨 𝗕𝗥𝗘𝗔𝗞𝗜𝗡𝗚: Manchester City are now TOP of the Premier League!
English

@yxyiagain Wetin concern blind man with Nepa
Dad sef don try 😂😂
English


@yxyiagain Dad sef go vex for me if I save am leave that money 😂
English

@dammiedammie35 Who Dey owe landlord dey plan birthday ? Maybe na primary school field she wan use
English

@UTDTrey @theberneese This your reply go don shrink her breast 😂😂😂 spot on joor
English






















