Jinora McCall
1.1K posts


@BETLEADS Boss you get big heart continue you good work and let it lead you boss
English

@iamBigChops Make person do am over 1.5 or over 2.5 abeg today Na Sunday them go play over…. Sporty abeg o
English

If you don’t know what to tweet, go and sell your account.
Femi otedola will buy me and Pooja as twins pet btw👍
Benlox@OrderOfBen
Between Otedola and Lobistars who make more money?
English

@Shegs3456 Boss I just dey come online since morning abeg drop me your edit make I play the games wey remain
English

No be you I fund your ID 🆔 yesterday wey you no acknowledge like others lol
i do this for ms. Gladis@SleeqDavid
@Shegs3456 @segun see watin I da talk as I don to lose today I say make I stake low 3 games don enter mtcheew pray for boom sha
English


@08Degreat @Theoladeledada Then you’re not a billionaire again i swear me oooo i go invest that 1billion in mutual funds for 1year which am gonna get like 1.3b you see that 300m will go a long way nothing fit shake that 1b for investment
English

@Theoladeledada House-200m
Invest 100m on mutual funds for 10yrs
200m on business
50m on wife business
200m on five lands and leave it to appreciate.
Will decide on the remaining 250m later.
English

Big congrats to me.
Wish me congratulations pls. 😭👏❤️

SureBØy🇳🇬@bak32000
The day my account go de monetized Una no go sleep that day. 😤😤😹
English

@Shegs3456 99 odds but I played them say over ,na cut 1
500 odds cut 2
10k odds cut 3 …I no get staking power I just played all with 100naira
Omo I won cry today
English

Boss, na rubbish all of them
E worst pass worst sef
Make 3.50 odds Dey drag with 1.26 odds, e make sense 😂??
Na for night we go revenge
WyzdomCeleb@wyzdombtc
I think say na only me one noticed am.
English

@CHIZZY_BB Una wey Dey talk say make Una teach chizzy web3 or dey tell am say web3 hard Una never know am person wey be web3 guru… I pity Una
English

@Shegs3456 Boss Na you sabi them abeg just drop me your best edit make I use my last 50# play make we boom tomorrow so I got fit guide
English















